"EARLY." - SPINALL, Victony
That girl is a bad girl
That girl is a naughty one
That girl is a bad girl
That girl is a naughty one
Sap it down and she whine well
That whine is a dirty one
Sap it down and she whine well
That whine is a dirty one
Early morning
Early morning
For the early morning (Stop)
Early morning
(What dema say?)
Elimọ, elimọ (Elimọ)
I just dey give am for elimọ (Elimọ)
Elimọ, elimọ
I bobo the column for elimọ (Elimọ)
Girlie no, girlie no no see my thing e go reach her belly but (Ayy)
If she too short I go turn her na selina
Elimọ, elimọ (Elimọ)
Ten over ten be the body, oh
4 AM e dey shout, e dey sound the alarm
E go wake everybody, oh (Body, oh)
Girlie oh, girlie oh
E dey see play pass tele, oh
Girlie no do ceremony, oh
She say make we hurry for the
Early morning
Early morning
For the early morning
Early morning
She say, "Ori mi egba mi, oh"
Her bum-bum dey shout, "Oyoyo" when she see me
She need my energy, oh (Ayy, yeah)
She no dey to come back anytime she free me
Anytime she— (Mm)
Baby girl is risky
Very fancy, shey na baba be like this
She say na me sabi pass her eyes e don ro ko wa
My wetin dey soft she dey shout, "Feliz Navidad"
Early morning
Early morning
For the early morning
Early morning
That girl is a bad girl
That girl is a naughty one
That girl is a bad girl
That girl is a naughty one
Sap it down and she whine well
That whine is a dirty one
Sap it down and she whine well
That whine is a dirty one
Writer(s): SPINALL, Victony.
All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.
Subscribe now and never miss a new song lyric update.
EARLY