BNXN – For Here Lyrics

BNXN – For Here Lyrics
For Here
BNXN
    Lyrics copied!
    For Here Album Art
    "For Here." - BNXN

    Album: Sorry I'm Late
    Track No: 06

    Hmm-mm, hmm
    Oh, oh-oh
    verse
    My girl, it′s ironic that you're all I need
    F′ejo, ko pami, you know, I'll be there for sure
    Listenin' to you
    Just do what you do, girl I′m watchin′ you
    I'm thinkin′ 'bout what we ′bout to do
    No jokin' oh, we′ll take it slow, the way you like it oh
    Ironic, that you're all I need and you
    You know it's true
    pre-chorus
    Baby, you go wound person
    Shey you know somethin′
    See dem no dey tell person
    You go see somethin′
    You go learn lesson
    Shawty a drug, she my medicine
    You go wound person
    Shey you know somethin'
    See dem no dey tell person
    You go see somethin′
    You go learn lesson
    Shawty a drug, she my medicine
    chorus
    Na for here?
    Shey you dey whine me for here?
    Shey na for here? Shey na for here?
    Wey you wan dey whine me for here
    Na for here?
    Shey na for here?
    Wey you dey whine me for here?
    Say, if I here say na for here?
    Wey you wan dey whine me for here?
    Shey na for here? Shey na for here?
    Shey you dey whine me for here?
    Say, if I hear say na for here
    You wan dey whine me for here
    verse
    See baby, I go sit up oh
    When it comes to you
    You my Juliet oh
    I be your Romeo
    Make dem give chance oh
    When you comin' through
    Shey dem no see you?
    Obirin meta oh, oh-oh
    Zanzibar, Zanzibar
    Your body takes me on a trip so far
    Born sinner, born sinner
    It′s your temple I'll worship, from afar
    Zanzibar, Zanzibar
    Your body takes me on a trip so far
    Born sinner, born sinner
    It′s your temple I'll worship, from afar
    chorus
    Na for here?
    Shey you dey whine me for here?
    Shey na for here? Shey na for here?
    Wey you wan dey whine me for here
    Na for here?
    Shey na for here?
    Wey you dey whine me for here?
    Say, if I here say na for here?
    Wey you wan dey whine me for here?
    Shey na for here? Shey na for here?
    Shey you dey whine me for here?
    Say, if I hear say na for here
    You wan dey whine me for here
    outro
    See baby, I go sit up oh
    When it comes to you
    You my Juliet oh
    I be your Romeo
    (Make dem give chance oh)
    When you comin' through
    Shey dem no see you?
    Obirin meta oh, oh-oh
    (T Jay Mix)
    (Perlz, Perlz)

    Writer(s): BNXN.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    For Here

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!