Mr Eazi – Olúwa Jọ̀ Lyrics

Mr Eazi – Olúwa Jọ̀ Lyrics
Olúwa Jọ̀
Mr Eazi
    Lyrics copied!
    Olúwa Jọ̀ Album Art
    "Olúwa Jọ̀." - Mr Eazi

    Album: The Evil Genius
    Track No: 01

    Tosin good morning
    Once again thank you
    I just woke up to see a standing order again
    May the Lord stand for you in Jesus Name
    Tell my mummy sey i go bear the cost
    Tell Deborah sey enough is enough
    My friends tell me I don change 'cause i no dey pick their call
    Some vex for me 'cause i unfollow them for instagram
    E be hard to know person wey love me for real
    Swear to God i feel lonely with people around me
    I get problems i dey face
    Tell me na who i go yarn
    My pastor say e go pray
    As long as i send am cash
    Olúwa Jọ'
    Wa gbemi soké
    Titilai
    Olúwa o
    Ma ju mi sile
    Lai Lai
    Olúwa Jọ'
    Wa gbemi soké
    Titilai
    Olúwa o
    Ma ju mi sile
    Lai Lai

    Writer(s): Emmanuel Kelechi Nwosu, Oluwatosin Oluwole Ajibade, Bansi Yash Sohodeb, Adetiloye Samuel Oluwadurotimi, Ifeoma Edith Ajibade, Le Groupe Teriba.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Olúwa Jọ̀

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!