"Pop (Alcohol Alcohol)." - Bad Boy Timz
(Original)
Alcohol, alcohol
In my blood, in my blood (in my blood, in my blood)
(Heys, waiter)
Even if I walk through the valley of the shadow of alcohol
I no go jabo, I no go fall oh (Olohun)
I no go dull oh, yeah-eh
If the kele come, na me go ball oh (ball)
When the money call, I cut your call oh (call)
I be Benzema, Balon d′Or oh, Ballon d'Or ohh (wa jo pa)
Your body Lokomba (yebo), I′m dancing Makossa (ye, shiro)
Shade, your bobo no biza
Your bobo no 'gree buy some shayo
Your body Lokomba, I'm dancing Makossa
Shaye, won t′aye, yeah
Owo oti ni, ko ra′le (ah-ahn)
Alcohol, alcohol oh
In my blood, in my blood oh
I go pop, I go pop shayo till the morning go come oh (piro)
Alcohol, alcohol oh
In my blood, in my blood oh
I go pop, I go pop shayo till the morning go
A-A-Azul (ye), 1942 (ahh)
Carry Hennessy come, Moët nlo
In my pocket there's an exhibit
Rizzla, we′gbo lo oh
Dem dey ask "wetin be my DNA?" for Quilox
I go the library, ati sh'aye lo
Vertigo, W Bar, Columbia
Victoria, Pluto in one night
Moti yo pa
Your body Lokomba (yebo), I′m dancing Makossa (ye, shiro)
Shade, your bobo no biza
Your bobo no 'gree buy some shayo
Your body Lokomba, I′m dancing Makossa
Shaye, won t'aye, yeah
Owo oti, ni ko ra'le (ah-ahn)
Alcohol, alcohol oh
In my blood, in my blood oh
I go pop, I go pop shayo till the morning go come oh (piro)
Alcohol, alcohol oh
In my blood, in my blood oh
I go pop, I go pop shayo till the morning go come oh (wa jo pa)
Writer(s): Bad Boy Timz.
All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.
Subscribe now and never miss a new song lyric update.
Pop (Alcohol Alcohol)