Lil Kesh – Ayawa Lyrics (feat. Chike)

Lil Kesh – Ayawa Lyrics (feat. Chike)
Ayawa
Lil Kesh (feat. Chike)
    Lyrics copied!
    Ayawa Album Art
    "Ayawa." - Lil Kesh (feat. Chike)

    Album: Rhythm and Tunes
    Track No: 06

    (SB, Studio Boss)
    You the apple of my eyes
    Winchi winchi in my life
    Only me and you, walahi
    We go jolly ′til we die (lele mama, lele)
    Your love too sure for me (ayy)
    Have you poison me, baby? (Ayy)
    'Cause dem dey tell me something (ayy)
    I tell them "wetin concern me" (ayy-ah)
    Oya, tell your mummy (ayy-ah), make dem send me billing (ayy-ah)
    I′m ready to commit
    Ayawa lele, ah
    Ayawa leleyi, aya, ayawa leleyi
    Aya, aya leleyi, emi oko ma leleyi (ele, ele, mama-ma)
    Ayawa leleyi, aya, ayawa leleyi (she's too sweet, marama oh)
    Aya, aya leleyi, emi oko ma leleyi
    I put my money on you
    If I got a million dollar, I no go dull am
    I go carry am bet on you, bet on you
    Shey na my money I bet?
    I gat my game on check (I gat my game on check)
    Oya, see my cards on deck
    Me, I ready for whatever
    She don turn me to zombie (ye), zombie for her body
    She don turn me to zombie, zombie for your body (ohh-oh)
    I got you for life, I dey for your side
    I got you for life, I dey for your side
    Ayawa leleyi, aya, ayawa leleyi
    Aya, aya leleyi, emi oko ma leleyi (ele, ele, mama-ma)
    Ayawa leleyi, aya, ayawa leleyi (she's too sweet, marama oh)
    Aya, aya leleyi, emi oko ma leleyi
    Nothing dey high me reach make you dey beside me
    As I dey for you, make you dey for me too
    I put my life in, no go dey whine me
    Wetin I do you wey dey make you want to j′oju mi?
    I tell the other girls make them go-go
    Just tell me what else wey you want me do
    I go carry you for head yo-yo
    I go dey post your picture, make dem know
    Be like say Maserati go fit you
    I no go mind to do Uber for you
    I go drive you anywhere you go
    Oya, call your daddy, make he know, tori
    Ayawa leleyi, aya, ayawa leleyi
    Aya, aya leleyi, emi oko ma leleyi (ele, ele, mama-ma)
    Ayawa leleyi, aya, ayawa leleyi (she′s too sweet, marama oh)
    Aya, aya leleyi, emi oko ma leleyi
    (You see the thing you do, you see the thing you do)
    (You see the thing you do, you see the thing you do)
    (SB, Studio Boss)
    (You see the thing you do, you see the thing you do)
    (You see the thing you do, you see the thing you do)

    Writer(s): Chike-ezekpeazu Osebuka, Daramola Oluwole, Keshinro Ololade Sodiq.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Ayawa

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!