Yan Yan – The Bag Lyrics

Yan Yan – The Bag Lyrics
The Bag
Yan Yan
    Lyrics copied!
    The Bag Album Art
    "The Bag." - Yan Yan

    Album: Recovery
    Track No: 04

    Am getting married to the game, am changing the surname
    Am sorry please pardon my language
    These people turned me a savage
    Looto I came from the garage
    Yeah am a garbage, lati orphanage lane
    No be today omo e don tae
    Ti hustle yeń ti mu standing wet eye see no be small thing
    Gat me heading for the high way
    Gat me expecting my pay day
    Am sorry if I make money frown face
    Why they all want a package
    Why ti esè complain
    Am not perfect na
    Se anybody perfect sha
    Gbogbo won ma gbagbe
    Sapa dey won ma find way
    They never tell you pe owo lo se koko
    Owo lo se goal goal
    Owo lo ń cho owo lo ogo
    Olowo lo ń dege pose
    Na money get toto
    Sebi na who fine dey snap photo
    Omoba oto lońso eni tò yo loń jo azonto
    Owo lon se oun gbo gbo
    Kudi lo le eko
    Owo lon control
    Lo ń san fun olosho
    Ego lo n fi gbe roscow
    Paper ko lofi pe paso o
    E filè leave him ko lofi paper pe baddo
    Ti o ba se oro owo emi o gbo kankan
    A fe gbo kokoko who's at the door bawo
    I bet you like the Bentley
    You gotta work to get it
    Am talking plenty money
    Am saying pounds and sterling
    Make sure you get it by all means
    Get ready to turn workaholic
    Shay be na you wan nack givenchy
    Well you say you like better things
    Owo mani vvip
    Abi oro boya wo ń ra benz lawin
    You fine you no fine
    E no concern anybody
    Drip on drip on gucci
    You sabi spend lavishly
    Pink lips no really dey compulsory
    Na money dey stop bullshit o
    Bobo ni apate ni lekki
    Nickname na hotty hotty
    Bobo get many bestie
    Talo ni zaddy oshi
    Na money dey cause job
    Money na soft work
    Make money dey surplus
    Ki owo ma pòpò ki asu ma loń club
    Money na convoy
    Money na comfort
    Na who get money dey flenjo
    Make money money don't make noise
    Ji masuń otiń jogor wake up
    Talika lo mo wats up
    Well money me I find come gbe sori bi world cup
    Prayer warrior dey beg God
    But no get work
    Make that nigga go find job
    Jesus Christ no go send funds
    Poverty na setup
    Wetin money go cause bros
    Òun loń lo lokań yen
    Money is temptation
    Money is corruption
    Money you're welcome
    Money corrupts us
    Money please spoil us
    I swear wetin money go cause bros
    Oun loń lo lokań yen
    Oun loń lo lokań yen

    Writer(s): Yan Yan.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    The Bag

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!