Wizkid – A Million Blessings Lyrics

Wizkid – A Million Blessings Lyrics
A Million Blessings
Wizkid
    Lyrics copied!
    A Million Blessings Album Art
    "A Million Blessings." - Wizkid

    Album: Morayo
    Track No: 09

    The competition, ọmọ, where you dey?
    I plaster stand every day
    They're gonna think I'm insane if I really speak on it
    I just dey my lane, I dey pray
    For so many days, the shit the same thing, my G
    You're just like me, you're just like me
    Oh yeah-yeah, oh yeah-yeah
    Ọmọge, why I no go flex?
    Blessings dey fall like water for my head
    A couple milli on my neck, I'm shining
    Mami, grinding, you know, yeah
    Wetin I get, I dey invest (invest)
    If you no dey wise, ọmọ, you no go collect (collect)
    I've heard a million story
    I live my life like a movie
    Shades on, looking icy, no dey whine me
    Ọlọhun, Ọlọhun (Ọlọhun)
    Ginger me jẹjẹly, as we dey pop, dem go bow down (bow down)
    Ọlọhun (Ọlọhun)
    I gat a milllion blessing, yeah
    Ọlọhun (Ọlọhun), Ọlọhun (Ọlọhun)
    My nigga, where you dey?
    I just wan jaiye, owo lo n ṣ'aiye
    Make them know, I gat a million blessing, yeah
    You wan war with a brother
    Tell me, ṣe you get the stamina?
    No opposition fit to disguise, man, I got nine lives
    They wanna see you fall, that's a bad vibe
    Shoulda never gone to the other side
    Shades on, and my linen too bright, big bag for the stress
    Ọmọge, why I no go flex?
    Blessings dey fall like water for my head
    A couple milli on my neck, I'm shining
    Mami, grinding, you know, yeah
    Wetin I get, I dey invest (invest)
    If you no dey wise, ọmọ, you no go collect (collect)
    I've heard a million story
    I live my life like a movie
    Shades on, looking icy, no dey whine me
    Ọlọhun, Ọlọhun (Ọlọhun)
    Ginger me jẹjẹly, as we dey pop, dem go bow down (bow down)
    Ọlọhun (Ọlọhun)
    I got a milllion blessing, yeah
    Ọlọhun (Ọlọhun), Ọlọhun (Ọlọhun)
    My nigga, where you dey?
    I just wan jaiye, owo lo n ṣ'aiye
    Make them know, I got a million blessing, yeah

    Writer(s): Kevin Wolfsohn, Ibrahim Ayodeji Balogun, Austin Jnr Iornongu Iwar, Tobie Tripp, Paul Bogumil Goller, Richard Isong Olowaranti Mbuk Isong.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    A Million Blessings

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!