Mr Eazi – Notorious Lyrics

Mr Eazi – Notorious Lyrics
Notorious
Mr Eazi
    Lyrics copied!
    Notorious Album Art
    "Notorious." - Mr Eazi

    Album: The Evil Genius
    Track No: 05

    Dindandadidindi (yeah)
    Gbedu yin o dindin (Kw3)
    I no want stress
    I just want kpalansh
    I no want stress
    I just want kpalansh yeye
    I cannot kill myself
    So make i chop my life yeh
    I dey find person daughter
    To spoil tonight (ye)
    If anybody get Erica number
    Make e send my side
    I be notorious
    I no dey hear word
    I no dey hear word again
    Zagadat
    I be notorious
    I no dey hear word
    I no dey hear word again
    Kw3
    Yeah
    I getti kele wey dey pray for me
    And other keles wey go kill for me
    Call e badamosi make e spray for me
    Dem never born the Baga wey go test me
    I no be Jesus and i don't forgive
    Vegetarian but i want the beef
    She want the business likey PLC
    Skinny bobo
    But i be B.I.G. yeye
    Omo
    I be notorious
    I no dey hear word
    I no dey hear word again
    Zagadat
    I be notorious
    I no dey hear word
    I no dey hear word again
    Kw3
    If dem no ask you
    Make you no mention ye (make you no mention)
    My money plenty
    No need for pension ye (no need for pension ye)
    I dey blow money
    Na my profession ye
    The money no dey finish
    No recession
    No recession
    Omo
    I be notorious
    I no dey hear word
    I no dey hear word again
    Zagadat
    I be notorious
    I no dey hear word
    I no dey hear word again
    Kw3

    Writer(s): Alastair Joseph O'donnell, Oluwatosin Oluwole Ajibade, Peter Kelvin Amba Udoma.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Notorious

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!