"Hip Hop Messiah." - Zlatan (feat. Davido)
Baddest
(Chelo, Chelo)
Zanku
Ọmọ, málọ gọr
(You-you-you, you-you-you)
Ah, yeah
If no be money, na whining
Me I no dey do wetin no concern me
Ọmọ òlògò no die untimely
Sending different prayers fun áwọn ọtá mi
Ọrijò l'ọmọ, no fugazzi
Òrẹmi ti l'ágbára Saati, yeah
360 on timing
Òluwá don dey bless me (yeah)
Bad energy, I no fit control
Superstar life, wọn fẹ yá mi photo
Me, I dey my own, I no dey poke nose
Carpenter mi dẹ má f'èyin yọ'ṣò oh
Ẹni tòn ṣi'ṣe, l'òmá gb'òwò
I no dey look Uche face on the road oh
Cover my face, I no want apollo
Check my polo
Oh-oh ohh, Hip-Hop Messiah (oh Messiah)
I no fit stop 'cause my peru don dey para (don dey para)
Oh-oh ohh, ignite the fire (the fire, oh-oh-ohh)
Just give me 50-50, I no like wahala (wahala, yeah-hh)
Ẹwò òju mi, ṣè mò kọlá? (Kọlá)
Diamonds on me, Timmy Turner (Turner)
Why I'm rising like I'm dollar?
I am rising like am dollar, mò l'ọlá ò
Mòti jápá, jápá from sapa for life
I dey para, Osimhen, me I be attacker oh, walahi (yeah)
Bad energy, I no fit control
Superstar life, wọn fẹ yá mi photo
Me, I dey my own, I no dey poke nose
Carpenter mi dẹ má f'èyin yọ'ṣò oh
Ẹni tòn ṣi'ṣe, l'òmá gb'òwò
I no dey look Uche face on the road oh
Cover my face, I no want apollo
Check my polo
Oh-oh ohh, Hip-Hop Messiah (oh Messiah)
I no fit stop 'cause my peru don dey para (don dey para)
Oh-oh ohh, ignite the fire (the fire, oh-oh-ohh)
Just give me 50-50, I no like wahala (wahala, yeah-hh)
Bad energy, I no fit control (bad energy, I no fit control)
Superstar life, wọn fẹ yá mi photo (superstar life, wọn fẹ yá mi photo)
Me, I dey my own, I no dey poke nose (me, I dey my own, I no dey poke nose)
Carpenter mi dẹ má f'èyin yọ'ṣò oh (carpenter mi dẹ má f'èyin yọ'ṣò oh)
Ẹni tòn ṣi'ṣe, l'òmá gb'òwò (oh-oh, ohh)
I no dey look Uche face on the road (oh oh-oh, ohh)
Cover my face, I no want apollo
Check my polo
Writer(s): Omoniyi Temidayo Raphael, David Adeleke.
All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.
Subscribe now and never miss a new song lyric update.
Hip Hop Messiah