Asake – Nzaza Lyrics

Asake – Nzaza Lyrics
Nzaza
Asake
    Lyrics copied!
    Nzaza Album Art
    "Nzaza." - Asake

    Album: Mr. Money With The Vibe
    Track No: 08

    Iyanu yęn shock won bakan bi ti Badboy Timz
    Say wetin go be go be
    Dem no fit hold me on G
    Won le le, won le le, won le le o
    From Ojuelegba to Ikate oh
    I show dem pepper ki n to sa n'le o
    Because I know my dream, mi o kere o (Kere)
    Jazz on jazz but their jazz don cast
    Only strong fit to fit survive
    See am for my dream as I wear my crown
    Get down on my knees and I pray to Jah, ah
    Person wey no work oh
    Tell me how he wan chop, mehn I don't know know
    Heavenly sound from the street, that's how wе roll, ye ei
    Emi o kerе oh, emi o kere e e
    Emi o kere, so fun ma wo bę oh
    Ma wo bę oh, ma wo ęni kan kan
    Emi o kere oh, emi o kere
    Emi o kere oh, so fun ma wo bę oh
    Nzaza
    Oluwa nzaza
    Oluwa nzaza (Nza)
    So many ki lo kan mi
    How many me I wan talk?
    So many friends dey envy
    But me I no dey see them
    As I dey guide, I dey look, I dey tan won
    Anybody wa, mo ma kan won oh
    Emi l'omo tan ni ko le pa ago o
    Now I dey do big thing, I be lion
    My head strong pass Coconut
    Dem try, dem no reach me on God
    Anything wey you wish me, me I wish you back
    Omo, make I focus on my grind oh
    Heavenly sound from the street, that's how we roll, ye ei
    Emi o kere oh, emi o kere e e
    Emi o kere, so fun ma wo bę oh (Ma wo'be o)
    Oluwa nzaza (Nza, nza, nza o)
    Oluwa nzaza (Nza, nza o)
    Oluwa nzaza (Yea yea)

    Writer(s): Asake.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Nzaza

    My Playlist
    × Add Rhyto to your Home Screen!