Blaqbonez – Star Life II Lyrics

Blaqbonez – Star Life II Lyrics
Star Life II
Blaqbonez
    Lyrics copied!
    Star Life II Album Art
    "Star Life II." - Blaqbonez

    Album: No Excuses
    Track No: 17

    Yeah, feel like my life is a motherfuckin' party
    Five star life, I dey faaji (five star life, I dey faaji)
    (Fa'-fa'-jii)
    Ice chain, three-two, all diamonds (Ice chain, three-two, all diamonds)
    Based on my steez, dem dey wá mi
    From L.A to Italy, ah
    I get (girls in my corner, got goons in my corner)
    Them dey with me, but
    Sometimes, I get lonely (lonely)
    And, I need someone to hold me (hold me)
    For this life, e no too dey ever call me (call me)
    Star life and we low but the high that e can't be
    (All the fine girls, dem ah come through)
    Fine fine girls wanna come through
    Say, I dey laugh if I remember all the things wey I don do
    Sorry if I hurt you (hurt-hurt you)
    But make you no do with another man all the things wey I taught you
    Like when I touch you, bend you
    But you no dey 'gree quick reply when I text you
    But she knows I'm a fucking star, one in town (fucking star, one in town)
    Anytime we pull up, say we shut it down (say we shut it down, we shut it)
    It come with temptation, pleasure, but I keep my cool (keep my cool)
    It come with Caucasian chick on a vacation cruise
    This life take you away from the ones who need you
    Me, I'm countin' mi days when I do no evil
    Everyday new people, yeah
    Sometimes I get lonely (lonely)
    And I need someone to hold me (hold me)
    Count big brothers, I no bother nobody
    Eyes on the back of the body
    Eyes on the back of the body, woah-woah (call me)
    (All the fine girls, dem ah come through)
    Fine fine girls wanna come through
    Say, I dey laugh if I remember all the things wey I don do
    Sorry if I hurt you (hurt-hurt you)
    But make you no do with another man all the things wey I taught you
    Like when I touch you, bend you
    But you no dey 'gree quick reply when I text you
    But she knows I'm a fucking star, one in town (fucking star, one in town)
    Anytime we pull up, say we shut it down (say we shut it down, shut it)

    Writer(s): Emeka Akumefule.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Star Life II

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!