Tiwa Savage – Commona Lyrics (feat. Olamide, Mystro)

Tiwa Savage – Commona Lyrics (feat. Olamide, Mystro)
Commona
Tiwa Savage, Olamide, Mystro
    Lyrics copied!
    Commona Album Art
    "Commona." - Tiwa Savage, Olamide, Mystro

    Album: Water & Garri (Original Motion Picture Soundtrack)
    Track No: 03

    [Intro]
    Obah!
    I'm just a commona
    I'm just a commona

    [Verse 1: Tiwa Savage, Mystro]
    If you no pick, you go miss the job
    Person wey load money don dey call
    Me I no swag, I no get kpa
    I'm a commona, commona
    If you chop slap you go take Panadol
    For the matter dem go like to rojọ, mi o rojọ
    Aro, hmm
    Mi o rojọ
    I'm just a commona
    Ki lo n sọ, hmm
    Ki lo gbọ?
    To ba ṣẹlẹ awo lọ
    Ta lo ni motor to lọ post?
    If owner catch you, you go know
    Wọn ni ko ma farawe, farawe, farawe
    You want to jaye like boys from Malay' ko wọle
    But wetin I know oh
    I'm just a commona

    [Verse 2: Tiwa Savage, Mystro]
    Dem say na you be benefactor (Ahn, ahn, ahn)
    Life changer (Ahn, ahn, ahn)
    Big spender (Ahn, ahn, ahn)
    Eh
    Ọwọ epo ni wọn n bani la
    Mhmm (Ahh han ah)
    Nobody wan know
    Mm-mmm (Ahh han ah)
    You say wetin
    But wetin I know ahh han ah
    I'm just a commona

    [Verse 3: Olamide]
    Ehn, my people come make I play you the cassette oh
    Your life dey your hand like a handset oh
    But е no get manual like math set oh
    I'm just a commona
    You no fit fight am for long еven if you get black belt oh
    People wey want to use you, you must get oh
    When your life Yori Yori like Bracket oh
    I'm just a commona
    Ebelebe, sọkutu wọwọ
    O kala mọ ọn, o fi si kọrọ
    You like to spend all your money for biggie bam bam
    Ẹ ṣa gbana ko to de e o ti la TomTom (Leave am for am)
    Nobody holy, no, nobody oh
    No dey do like assistant Holy Ghost
    No dey do like you hate enjoyment
    You like enjoyment and you want to join them, ah
    Me I follow am for one corner for adugbo
    Dem yapa, dem ṣayo, dem fagbo
    No dey look o, no dey look o, no dey look o
    No dey look o like we no know you be ogbologbo
    Ọgọrọ, jọ
    Omugọ, jọ
    Sir Ugo, jọ
    Ase ọmọ, jọ
    Ote ọmọ, jọ
    Omugọ ọmọ, jọ
    But wetin I know I'm just a commona o

    [Refrain: Tiwa Savage, Olamide, Both]
    Commona commona commona oh
    I'm just a commona
    Just a commona commona commona oh
    I'm just a commona
    They gat me singing no love
    No love
    Ọmọ mo fọ o
    Can't you see the picture?
    Picture
    When I dey draw
    Like ọgbọnọ yeah
    Commona commona commona ooo
    I'm just a commona
    Just a commona commona commona ooo
    I'm just a commona
    They gat me singing no love
    No love
    Ọmọ mo fọ o
    Can't you see the picture?
    Picture
    When I dey draw
    Like ọgbọnọ yeah

    Writer(s): Tiwa Savage, Olamide, Mystro.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Commona

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!