BNXN – Cough Syrup Lyrics (feat. Victony)

BNXN – Cough Syrup Lyrics (feat. Victony)
Cough Syrup
BNXN (feat. Victony)
    Lyrics copied!
    Cough Syrup Album Art
    "Cough Syrup." - BNXN (feat. Victony)

    Album: CAPTAIN
    Track No: 15

    [Verse 1: Victony]
    How many man wey go follow my body to go
    Huh, casket o
    How many man, wetin you go talk before you go full the
    Huh, basket o
    How many stamps you go knack before you go full
    Your passport o
    And if it no pass ten, make you stop to dey follow me talk
    Before Yori-Yori leave Bracket mouth

    [Pre-Chorus: Victony]
    I dey write my songs on a low-key
    Abi, se you think say I be novice
    I dey write my songs on a low-key
    Before Don J put the Mo' in the Mohits
    Before Rick Ross put the May' in the Maybach
    Before them Peter and Paul separate
    [?]
    Evеn before King Jada correct hеr body

    [Chorus: Victony]
    Issa must, I go hustle from the sun-up untll the sundown
    In the blood of Jesus, I go dissolve all my brothers
    E go first buy cough syrup before you talk for my matter
    'Cause you go fit [joke?] ah, and e go fit [joko?] oh

    [Interlude]

    [Verse 2: BNXN]
    You know times dem go [?] roll my Igbo?
    Countless, oh
    And then the flow's coming cold like a Eskimo
    Perfect, oh
    The thing you talking online, man I really don't know
    Pointless, oh
    You see them go gather round to dey discourse
    'Bout the big boss, you know I'm the subject, oh

    [Verse 3: BNXN]
    'Cause I dey write my songs on a daily
    You no fit talk say dem no pay me well o
    'Cause me I fit [Savage?] like na me sing Girlie o
    Call me Bujuraking, it's way beyond their understanding
    I been stone cold, you no know?
    How you go jonz me wey sabi road?
    Me wey I no dey do gbogbo ti gbo
    Straight to the point and they can't touch my flows

    [Pre-Chorus: BNXN]
    Swear them boys testing me, really envy me
    There's no ability, to put their melodies together
    Enemy, they really watching me
    They really hoping that, whenever I get my shit together
    Swear them boys testing me, really envy me
    There's no ability, to put their melodies together
    Enemy, they really watching me
    They really hoping that, whenever I get my shit together

    [Chorus: Victony]
    Issa must, I go hustle from the sun-up untll the sundown
    In the blood of Jesus, I go dissolve all my brothers
    E go first buy cough syrup before you talk for my matter
    'Cause you go fit [joke?] ah, and e go fit [joko?] oh

    Writer(s): BNXN, Victony.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Cough Syrup

    My Playlist
    × Add Rhyto to your Home Screen!