Rema & Shallipopi – BENIN BOYS Lyrics

Rema & Shallipopi – BENIN BOYS Lyrics
BENIN BOYS
Rema & Shallipopi
    Lyrics copied!
    BENIN BOYS Album Art
    "BENIN BOYS." - Rema & Shallipopi

    Album: HEIS
    Track No: 05

    They call me Shallipopi
    Pluto presido
    Sek, sek, sek
    Sek, sek, sek
    Sek, sek, sek
    (Another banger!)
    Touchdown Benin boys, gẹn-gẹn-gẹn
    Money yapa, money rẹpẹtẹ (confirm)
    Remy Ekehuan road, Shalli Sapele (ayy)
    Santa Monica touchdown, shekens (clear road)
    They dey like to dey dance the lẹgbẹẹgbẹ (ehn)
    Na we dey bully, na we dey pepper (say)
    If you play with the boys, you go collect
    See doings, you no fit talk say we no get (oh, ay)
    E get why dem dey call us Benin boys (confirm)
    We no dey make too much noise (clear road)
    Na we dey pull up with convoy (ehn)
    You know the billings' wey we dey chest (okay)
    Many fishes in the river, but na you I wan taste (sek, sek, sek, sek)
    Chop you and clean mouth, eat you for lunch (ehn)
    Have you for dinner, unto the next (confirm)
    See money, see am, see, see, see money, oh
    See money, see am, see, see, see money, oh
    See money, see am, see, see, see money, oh
    (See, see, see money oh, wahala)
    See money, see am, see, see, see money, oh (sek, sek, sek, sek, sek, sek, sek)
    See money, see am, see, see, see money, oh (ehn, confirm)
    See money, see am, see, see, see money, oh (sek, sek, sek, sek, sek)
    (No go dey-)
    Na we be the pride of Benin, Ọba sef suppose give us medal o, give medal o
    Na my Benin brothers I go call before I call ọlọpaa oh, if anything kpa o (wait)
    Remy boy, you can paste me your location (confirm)
    What is your next destination? (Say)
    Should I give you my direction? (Sek, sek, sek)
    Touch Benin boy, you don touch the full nation (ay, sek)
    Touchdown Benin boys (ki-), gẹn-gẹn-gẹn (ehn)
    Money yapa, money rẹpẹtẹ (confirm)
    Remy Ekehuan road, Shalli sapele (way)
    Santa Monica touchdown, shekens (no go dey-)
    They dey like to dey dance the lẹgbẹẹgbẹ
    Na we dey bully, na we dey pepper
    If you play with the boys, you go collect
    See doings, you no fit talk say we no get
    E get why dem dey call us Benin boys (confirm)
    We no dey make too much noise (ehn)
    Na we dey pull up with convoy (okay)
    You know the billings wey we dey chest (say)
    Many fishes in the river, but na you I wan taste (sek, sek, sek, sek, sek, sek, sek)
    Chop you and clean mouth, eat you for lunch (ehn)
    Have you for dinner, unto the next (no go dey-)
    Oya, spẹkẹlẹ, spẹkẹlẹ, dun-gbaga-dun
    Benin boys no dey rest, o ya, ji, ma sun (ay)
    Say we see opportunity, we no fit zuzu (ehn)
    Small thing come out, use am buy 4Matic
    Small circle, big money, dirty money
    Chubby body wanna gum me, ah (confirm)
    New Benz oh, incoming (ehn)
    Sexy body, tell me what time that you coming (ehn, wahala)
    See money, see am, see, see, see money, oh (see, see money o)
    See money, see am, see, see, see money, oh (see, see money o)
    See money, see am, see, see, see money, oh
    (See, see, see money oh, wahala)
    See money, see am, see, see, see money, oh (see, see money o)
    See money, see am, see, see, see money, oh (ehn, confirm) (see, see money o)
    See money, see am, see, see, see money, oh (sek, sek, sek, sek, sek)
    (No go dey-)
    (Yo X)
    Ki-

    Writer(s): Rema, Shallipopi.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    BENIN BOYS

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!