"Oyoyo." - Zlatan
Wetin you do? (Wetin you do?)
I say, I trust the process even when I no dey see result
I stand for queue (I stand for queue)
But, e be like the green light for my traffic, e no dey work
Who I see? (Who I see?)
I see nobody, nobody, nobody but myself
Òju tiri (òju tiri)
As dem no motivate me, I kuku motivate myself
I reached out to alot but dem jonze
Dem do me wayo
Naso I bend down carry my load
No collateral to ask for loan
I reached out to alot but dem jonze (I reached out to alot but dem jonze)
Dem do me wayo (dem do me wayo)
Naso I bend down carry my load
No collateral to ask for loan
See me now
Person wey dem no send before, dem see me, shout "oyoyo" (oyoyo)
Even person wey follow shit for church, dey see me, shout "oyoyo" (oyoyo)
Lambo truck inside traffic oh, dem see me, shout "oyoyo" (oyoyo)
Oyoyo, oyoyo, oyoyo (ah-ahn, uhn)
I live my life, I no dey send dem jọr
Òyẹ, òyẹ, òyẹkẹmọ
The matter no be today, start from Exodus
I go show dem my true color
From Ikorodu to America (Ame'-)
The hustle make me go deeper
I been dey reason, dem say no think am (kò s'òunjẹ álẹ)
I ready receive but there's no giver
And if to say na man dey run am (dey run am)
E foh don cast (e foh don cast)
For the money (the money), I foh do jazz
I for do this (foh do this), I for do that (foh do that)
I see shortcut, but ṣè I go last?
Chineke mo, biko yem ego
All of my life, make e dey meaningful (meaningful)
Make my blessings come in many folds (come in many folds)
Many goals wey keeper no fit hold (keeper no fit hold)
I reached out to alot but dem jonze (dem jonze, dem jonze)
Dem do me wayo
Naso I bend down carry my load (mò carry my load)
No collateral to ask for loan
I reached out to alot but dem jonze (I reached out to alot but dem jonze)
Dem do me wayo (dem do me wayo)
Naso I bend down carry my load
No collateral to ask for loan
See me now
Person wey dem no send before, dem see me, shout "oyoyo" (oyoyo)
Even person wey follow shit for church, dey see me, shout "oyoyo" (oyoyo)
Lambo truck inside traffic oh, dem see me, shout "oyoyo" (oyoyo)
Oyoyo, oyoyo, oyoyo (ah-ahn, uhn)
Writer(s): Omoniyi Temidayo Raphael.
All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.
Subscribe now and never miss a new song lyric update.
Oyoyo