Peruzzi – Legalize Lyrics

Peruzzi – Legalize Lyrics
Legalize
Peruzzi
    Lyrics copied!
    Legalize Album Art
    "Legalize." - Peruzzi

    Album: SABALI
    Track No: 04

    Show me who legalize
    Legalize it
    Jah know say me been around the world
    Buh me never seen ya type say you very special
    Special
    And i know say you need likkle time cos you anti-social
    I'll pay the fine
    I'll take one step at a time
    I see your body choke
    I no get inhaler
    Sun shine or rainy weather
    Girl your body dey me radar
    I can't fit to wait another night
    Tonight i get your time and na presidential
    Can't waste this waist I'd rather die
    My doctor says you're so essential
    I'll pay the fine
    Take one step at a time
    I see your body choke
    I no get inhaler
    Sun shine or rainy weather
    Girl your body dey me radar
    Show me who legalize
    Legalize it
    Ya face and your body size
    Body size
    All the features for your whole body harmonize
    Harmonize it
    Me i don take time analyse
    And e complete
    Ya hips
    Like wetin dem run overseas
    I see ya tiny eyes like Chinese
    You complete
    You be like cheat
    Oya come show me who legalize
    Legalize it
    This ya face and your body size
    Body size
    All the features for your whole body harmonize
    Harmonize it
    Me i don take time analyse
    And e complete
    Ya hips
    Be like wetin dem run overseas
    I see ya tiny eyes like Chinese
    You complete
    You be like cheat
    Burn some trees
    Sip some wine
    Chai
    You pass wetin i see online
    And na wetin i don dey see from time
    So e go better if you ring my, kai
    Ring my
    Please, ring my line
    E don dey reach where you go twist and whine
    This your fine face and your hips combine
    Chai
    Walahi you got me feeling one kind
    Infact
    I'll like to know you better
    Whats your number, make i holla, make i yarn you proper
    I sha know say you no need another
    No be casanova but i fit be your lover oh
    I'll pay the fine and take one step at a time
    I see your body choke
    I no get inhaler
    Sunshine or rainy weather
    Girl your body dey me radar
    Show me who legalize
    Legalize it
    Ya face and your body size
    Body size
    All the features for your whole body harmonize
    Harmonize it
    Me i don take time analyse
    And e complete
    Ya hips
    Like wetin dem run overseas
    I see ya tiny eyes like Chinese
    You complete
    You be like cheat
    Oya come show me who legalize
    Legalize it
    This ya face and your body size
    Body size
    All the features for your whole body harmonize
    Harmonize it
    Me i don take time analyse
    And e complete
    Ya hips
    Be like wetin dem run overseas
    I see ya tiny eyes like chinese
    You complete
    You be like cheat

    Writer(s): Peruzzi.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Legalize

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!