Balloranking – Costa Rica Lyrics

Balloranking – Costa Rica Lyrics
Costa Rica
Balloranking
    Lyrics copied!
    Costa Rica Album Art
    "Costa Rica." - Balloranking

    Album: Zero Panic, Vol.2
    Track No: 06

    Everything going proper (yebo)
    Everyday, we making more pound
    Na heavy paint the town
    Ohema, dey your kneel down
    Me be the king, make dem give me the crown
    Ahead ahead, making mama proud, yeah
    Biggie man no dey too shout

    Won ni "won wa mi", mon j'aye lo (yebo)
    Mo jawo Costa Rica
    Been wan flex with my cocaina
    Won ja l'orun, ko kan aye na
    Omo, ko kan aye (yii)
    No go leave me oh, my yarinya (yebo)
    Motiwa e lo si Marina
    Olomoge, ma pami na-ahh, ma pami

    Ma pami
    Wey you dey high me like pami
    Dеy gimme high-key, melody
    Chop lifе for Miami ('Iami, 'Ami)
    Plenty talk no dey full basket (full basket)
    Talk my matter for internet
    No foh if you hear say I don buy jet
    40 milli dollar for mi wallet
    Ah, miole ka'we, mo mo'wo ka o (mo'wo ka o)
    T'oba pa'wo, kilofe pa o? (Kilofe pa oo?)
    Ah, maye ti san'wo yen o (san'wo yen e-eh)
    Awon omoyi, o ti sh'oshole (oshole oh)

    Won ni "won wa mi", mon j'aye lo (yebo)
    Mo jawo Costa Rica
    Been wan flex with my cocaina
    Won ja l'orun, ko kan aye na
    Omo, ko kan aye (yii)
    No go leave me oh, my yarinya (yebo)
    Motiwa e lo si Marina
    Olomoge, ma pami na-ahh, ma pami

    Everything going proper
    Na heavy paint the town
    Me be the king, make dem give me the crown
    Biggie man no dey too shout

    Won ni "won wa mi", mon j'aye lo (yebo)
    Mo jawo Costa Rica
    Been wan flex with my cocaina
    Won ja l'orun, ko kan aye na
    Omo, ko kan aye (yii)
    No go leave me oh, my yarinya (yebo)
    Motiwa e lo si Marina
    Olomoge, ma pami na-ahh, ma pami

    Writer(s): Balloranking.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Costa Rica

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!