Blaqbonez – ACL Lyrics

Blaqbonez – ACL Lyrics
ACL
Blaqbonez
    Lyrics copied!
    ACL Album Art
    "ACL." - Blaqbonez

    Album: No Excuses
    Track No: 04

    So, don't worry about it, it's cool
    Don't worry about it, it's cool
    Don't worry about it, uh
    Look, hm, yeah
    Boys they know I'm the blueprint, they wanna be me, so I hear
    But them no fit be me, them no get Flavour, Nabania
    Make dem no tear their ACL 'cause they wan flow like Blaq
    Failed rappers turning to internet gangsters, hm
    Anti-World? (Tch) more like anti-success (hm)
    Dem no get motion, maybe they need a wheelchair
    No fit tell their guy the truth, they gats suck dick for lil' stipend
    Where dem go sleep tonight, if they tell ọga say that shit is ass
    I been pulling strings, make the machine work for me
    Whenever I need PR, them be like my employees, mm
    So much delulu, think he's a king, but he's a pawn
    I make a move, watch how his mouth go start to run
    I can't fight like Eden Hazard o, dem sabi my parole
    She still dey get flashback, so hit flash, summer time, I splash on that ho
    I dey on heat, gbẹdu na back to back o, hm, yeah
    Straight raw, we no dey add tobacco, huh
    When I come out so rock, I'm like Dwayne Johnson, presidential, huh
    Rollie presidential, huh, nigga, I'm monumental, huh
    Who them, what? Who them be?
    Niggas inconsequential, huh
    Just a bunch of wack niggas wey drop out for kindergarten, huh (uhn)
    Boys they know I'm the blueprint, they wanna be me, so I hear (ah)
    But them no fit be me, them no get flavour, Nabania (ah)
    Make dem no tear their ACL 'cause they wan flow like Blaq (Blaq, ah)
    Failed rappers turning to internet gangsters, hm (ahn-ahn)
    Anti-World? (Tch) more like anti-success, hm (uh)
    Dem no get motion, maybe they need a wheelchair (maybe they need-)
    No fit tell their guy the truth, they gats suck dick for lil' stipend
    Where dem go sleep tonight, if they tell ọga say that shit is ass
    All that agriculture wey dey give boys confidence, go soon off
    Dem dey gas am to rap with me, the machine go soon knock (who dey gas them?)
    Make he dey do him highlife dey go, make he dey sing high notes, Wande Coal
    Make he dey suck all dick, oloṣo, anywhere belle face, he dey go
    Raise am, hm, raise am, raise am
    Shit, the machine is faulty (ah), e go need quick recovery (huh)
    Person wey go soon turn 50, uh, used to be him, BobRisky
    Now e don cast, he's finished (ehn?) Every day all about Blaq, he's tweeting
    Anywhere wey clout dey, you see him, old man (uh-uh, yeah-yeah)
    All you really want is greeting
    Person go think say he dey co-sign them
    You just wan ride their wave, end of the month, Elon Musk go pay
    Talk anything wey go cause gobe
    Wait, another Dog Eat Dog? Put that shit inside the-
    Boys-boys they know I'm the blueprint, they wanna be me, so I hear
    (Put am inside of the bag, jọọ)
    But them no fit be me, them no get flavour, Nabania (boom, boom)
    Make dem no tear their ACL 'cause they wan flow like Blaq (ah)
    Failed rappers turning to Internet gangsters (turning to-)
    Anti-World? (Tch) more like anti-success (huh-uh)
    Dem no get motion, maybe they need a wheelchair (maybe they need-)
    No fit tell their guy the truth, they gats suck dick for lil' stipend (maybe they need dem)
    Where dem go sleep tonight if they tell ọga say that shit is ass (suck!)
    No days off, no days off, no days off
    Yeah
    Huh, he sendin' DMs before eight in the morning, it's giving obsessed
    He loves me, hates me, wanna kill me, it's giving unstable
    Remember the addy I sent? Was Yaba Left, I was tryna help you
    If you text me before you talk to God, then I'm your religion
    If it was 2019, I'd be posting some memes and shit (hm, yeah)
    But I had to grow up (had to grow up), be an OG and shit
    Leave some things for the kids and shit, let it all speak and shit (tch)
    The wrinkles on your head should tell you where I'm really going with this
    Huh, credit where credit is due (huh), thank you (arigato)
    'Cause you showed me who I didn't wanna be and shit
    Charlie Constantino, Maison Margiela, I'm out in the front row
    I stay fly like a pilot, your belly look like you swallowed a stylist
    I'm still numero uno, expensive is what the lifestyle is
    No go tear ACL trying this type shit

    Writer(s): Emeka Akumefule.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    ACL

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!