Olamide – 1999 Lyrics

Olamide – 1999 Lyrics
1999
Olamide
    Lyrics copied!
    1999 Album Art
    "1999." - Olamide

    Album: Street OT
    Track No: 13

    I start 2 dey think like man
    But if dey no kill p-man
    Let me take u back time
    Wetin really ginger d grind
    Omo na 1999
    T′arm robber fepa daddy mi o
    I start 2 dey think like man
    But if dey no kill p-man
    Omo na 1999
    T'arm robber f′epa daddy mi o
    Ma lowo ma kole
    Ma kole ma rale
    Ojo kan lo tan si ojo kan lo bere
    I hustle my music mo sa d'alapere
    The hustle dey pay nw e k'aje ku kale
    My papa dey hustle my papa dey try
    My papa na driver my papa dey grind
    My papa dey send all him pikin go skul
    My papa no mind ko mu garri ko sun
    My papa dey help as in money no reach
    Sum pple 4 street dem go say he too rich
    I no knw wetin my papa wnt me be
    Until d day dat I almost lost d G
    Dem break door
    Dem carry gun
    Me need my siblings were very young
    Oh my God
    Dem shoot my dad
    But he survive
    Thank lord o
    Let me take u back time
    Wetin really ginger d grind
    Omo na 1999
    T′arm robber fepa daddy mi o
    I start 2 dey think like man
    But if dey no kill p-man
    Omo na 1999
    T′arm robber f'epa daddy mi o
    O di dandan mo ma l′aluyo
    B'oti ilekun waju mo ma gbeyin yo
    B′oti ilekun teyin mo ma lo sense
    Mi o ni relent mo ma fo fence ah
    Se b'eyan lo bi Eleganza
    Money must be made yes sir
    Blood in my eyes no vex ah (no vex ah)
    B′oleku wo gboro mo ma dogo
    Mo ma yo kele mo ma t'irogo
    Cause I dey para am goin local
    Won ni moti fa gbana moti fa choko
    I no surrender if dem no retreat
    Na money dey push me dey commit sin
    Mo ti d'ehana mo di Gabazin
    Most wanted e ma ri ni magazine yeah...
    Let me take u back time
    Wetin really ginger d grind
    Omo na 1999
    T′arm robber fepa daddy mi o
    I start 2 dey think like man
    But if dey no kill p-man
    Omo na 1999
    T′arm robber f'epa daddy mi o
    I see people dey sympathise
    I was traumatised
    Na den I realise
    It′s time to organise myself...

    Writer(s): Olamide Gbenga Adedeji.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    1999

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!