Olamide – Mukulu Lyrics (feat. Rema)

Olamide – Mukulu Lyrics (feat. Rema)
Mukulu
Olamide (feat. Rema)
    Lyrics copied!
    Mukulu Album Art
    "Mukulu." - Olamide (feat. Rema)

    Album: Unruly
    Track No: 10

    Your baby no reach my baby
    Dey play, omo, dey play, mmm
    Body calling na wahala oh
    Balling mede oh (ebelebe, ebelebe)
    Salide, ma moze (ebelebe)
    Ah, Imade oh
    She don muzz me oh, mm
    You sabi wetin you dey do?
    You dey make me dey mukulu-mukulu, mukulu-mukulu, mukulu-mukulu
    Say you sweet pass kunu-nu-kunu-nu, kunu-nu-kunu-nu, kunu-nu-kunu-nu
    Day by day, you dey burst my bololo, bololo oh
    You got me like woah-woah, woah-woah, uh-uhn
    You feel am abi? Mmm
    You sabi ladder abi? Oya, climb am-mm
    The thing, it dey make your leg, it dey wiriri oh
    E dey wiriri oh
    Been a long time wey you see a real G
    Wey go hold you down and knock you off your feet
    Omotena, I love you, can′t you see?
    E be me wey dey yarn, it's not the Hennessy
    The way you sangalo the other day
    I say man gonna try and look the other way
    Give my life up if you want to run away
    I go follow you, no need to shalaye oh
    Kilofe? Girl, I want to be there
    The way I go dey lay the pipe, you go dey fear
    You go confirm am say the bad man truly care
    If you gbemidebe, mo ma le lu′lu beh
    Ego jim jim wey go make your misery end
    You know I get the gin and I no kuku send
    And, as long as you are making that booty bend
    When I knock on your door, na that be the ghenghen
    You sabi wetin you dey do?
    You dey make me dey mukulu-mukulu, mukulu-mukulu, mukulu-mukulu
    Say you sweet pass kunu-nu-kunu-nu, kunu-nu-kunu-nu, kunu-nu-kunu-nu
    Day by day, you dey burst my bololo, bololo oh
    You got me like woah-woah, woah-woah, uh-uhn
    You feel am abi? Mmm
    You sabi ladder abi? Oya, climb am-mm
    The thing, it dey make your leg, it dey wiriri oh
    E dey wiriri oh
    You go call me "ole ajibole", the way I skiboro
    And, you no go need any love doctor, emi ma gb'omo lo
    Oya, Abella Danger with the tatashe
    This your body too spicy like, k'aya ma shee
    Know you want something new and not the cliche
    Oya, k′ashe, come and defend your cache
    No do garaje
    Kilofe? Girl, I want to be there
    The way I go dey lay the pipe, you go dey fear
    You go confirm am say the bad man truly care
    If you gbemidebe, mo ma le lu′lu beh
    Ego jim jim wey go make your misery end
    You know I get the gin and I no kuku send
    And, as long as you are making that booty bend
    When I knock on your door, na that be the ghenghen
    You sabi wetin you dey do?
    You dey make me dey mukulu-mukulu, mukulu-mukulu, mukulu-mukulu
    Say you sweet pass kunu-nu-kunu-nu, kunu-nu-kunu-nu, kunu-nu-kunu-nu
    Day by day, you dey burst my bololo, bololo oh
    You got me like woah-woah, woah-woah, uh-uhn
    You feel am abi? Mmm
    You sabi ladder abi? Oya, climb am-mm
    The thing, it dey make your leg, it dey wiriri oh
    E dey wiriri oh

    Writer(s): Olamide Gbenga Adedeji.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Mukulu

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!