Oladips – Lazarus Lyrics

Oladips – Lazarus Lyrics
Lazarus
Oladips
    Lyrics copied!
    Lazarus Album Art
    "Lazarus." - Oladips

    Album: Lazarus (The Apparition)
    Track No: 01

    (And then, Jesus)
    (Get ready to praise and must 30)
    (43, c'mon, c'mon)
    (When He accept us, He called out)
    (In a loud voice, "Lazarus, come out")
    ("Lazarus, come out")
    (The Disciples Music)
    (44, 27, the dead man, came out)
    (Maximus, Maximus)
    (Yeah, yeah, yeah-hh)
    (Yeah, yeah, yeah, oh-oh-ooh-ohh)
    (No be so the matter be)
    (Una dey Layi Wasabi)
    (I got kids, feels, sail on)
    So, I rose from the ashes, wón nì "ò jó bì tactics"
    Wón nì "ò jó bì nkan tá rehearse, t'áshè practice"
    Wón nì "stunt n' mon pull", wón nì "promo mon shèè"
    Égbón kàn nì "ò yé kó arrest é, make he go jail"
    Nìgbáti mòrì post yen, mo l'ánu, mo shèè "wawu" (wawu)
    L'éyìn t'òjé pè, ahn-ahn, you be ágbá Yahoo (Yahoo)
    L'éyìn t'òjé pè, t'ówó FBI bá téyìn
    Wón má sòyìn m'ágbáá, wón má yìnbòn funyin l'átéyin
    Mothersfuckers wanna judge me, even soon as one talk
    L'òri IG, Twitter, kíní wón sóh?
    I almost lost my live the same year wey my papa die
    Íyáyìn ti tóh wèrèy l'èni, I get una papa time
    People dey wish me make I die, when I was fighting to this table
    Even Daniel Regha, that one wey be like disable
    Mbah, we know that you're bald head zz swag na Alopecia
    'Cause man dey hold Wizkid for waist, that is mental
    Or maybe it's just kk (K), this is just staged (staged)
    Evidence dey, I swear and it's concrete
    You don't mess with a god, only trustté
    I'm coming for blood, Mothersfuckers, me I'm thirsty
    Nohreigns, Basito and board use me for traction
    Anything to gain engagement, forge the caption
    Dirty mind, all these dumbs fucks are graduate
    Na the salary wey Elon Musk dey pay, make dem average
    The same thing that happened to me, happened to Junior. Pope
    When he died, I was trending, wón ní nkànkàn nà l'ófi jó blow
    Ègbón yèn kò s'òmì, nibì t'óti fé ló shishéé kan
    But some people no believe, dem say na Oladips, the second
    Until dem posts the bros say he died for real
    Maybe Oladips sef foh don die for real
    Atleast, all these people wey dey say he fake his death
    Go don gather go hin mama house, go pay respect
    Ha, like they did for Mohbad ('Mohbad), like they did for Dagrin (Dagrin)
    Koto t'ofé sin mìn si, mo pádá, ni mò sandfill
    Garri water sweet well well, sugbón k'oshéé juice
    Ọró t'ògbomijè l'òju mummy mi l'éyin fin shèè cruise
    Dem dey curse me, drag me, me I was unconscious
    My mama dey call, Alfa dey call, baba dey call church
    Newspaper dey call me, Media dey choke me like bowtie (like bowtie)
    My family dey pray for me, make their breadwinner no die
    But, someone went online and said "my gee is alive"
    Clout chaser nié, no call me your gee, it's a lie
    All the repost that we got from the blogs must be nice
    N'ómó wèrèy yén fì psóh pè "mon je chicken ati rice"
    L'èmì tì mò wà l'Abule Ijoko, ti mòn mu ágbò steady
    The way people believe everything they see online is scary
    Took me like a week before I got back on my feet
    Mò sìn gbérén, mò jé áṣèjé, mò gè dádá, mò appease
    Uh, above everything, I am just happy that I survive (oh whoa)
    Tòri pè kánipè mò ku ni, ki'lábámá sóh bái? (Ooh)
    Áwọn égbón ádugbò tirò pe wón ma pè mì gan, no call (ah-uhn)
    Everybody follow wetin dey trend online, oh God
    (People come, and people go (people go oh)
    (People fall, and people grow (people grow ohh)
    (Alot of people fake their life on everything)
    (But real life oh, dem no get anything-gg-'gg-'gg)
    (No be so the matter be, una dey Layi Wasabi)
    (I got kids, feels, sail on)
    (I got kids, feels, sail on)
    I met an OG at a show last year, we were backstage
    I was really happy mhen, to see a legend that day
    I say make I greet am, as ómóluábi, prostrate
    But, wetin égbón tell me, ómó, me I frustrate (ómó, me I frustrate)
    Égbón say I fuck up (ah), said "make I no greet am"
    Meanwhile, another égbón dey vex say I no greet am
    I was there in the middle of two OG's wey I respect
    Looking like a bad kid, wey dem expel
    Trust me, no be say I offend this two égbón (this two égbón)
    It's all about the fallout that I had with one égbón (one égbón)
    Industry na Kabba, dem go don table my matter
    Oladips is controversial, he no get good character
    Na the battles I dey fight on a low, shey you get the picture?
    They said that "I'm paranoid"
    Dem right, fuck the peace talks
    Dem wan make I fall like their penis (Lazarus)
    I rose from the ashes like a Phoenix
    (Blaqmix shii tulio pulio black)
    (Ah, wetin be this? Wetin be this?)
    ('Dips, 'Dips, 'Dips, ájè)
    ('Dips, ah-égbón é má shèè bàyi)
    ('Dips, 'Dips, 'Dips, ájè)
    (Ah-ah ah-ah, 'Dips, ájè)
    ('Dips, Dips, ah-égbón é má shèè bài-)
    ('Dips, 'Dips)
    (Wetin be this? God abeg)
    ('Dips, ájè, 'Dips, 'Dips)
    (Lazarus factor, he is getting glory out of a situation)
    (Look at me for one moment, I'm over my time, but I gotta tell you something)
    (It was the situation that gave the opportunity for a revelation)
    (God is doing that in your life right now)

    Writer(s): Oladipupo Oladimeji.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Lazarus

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!