"gokada." - FOLA
Omo I go deliver Gokada
Even if you cheat on me, I won't ba ja
She be screaming harder
And you know nobody badder
Omo I go deliver, deliver
Since I hatch you, anu ni mo ri gba
She be screaming harder
Hmm, make I yarn you the matter
E get one kele ope k'oro wa to wo (k'oro wa to wo)
Nigba ti a ba nsere, you know the vibes don't dull
And if you leave me now, omo e mi mo po
Ah, furo to gbe when you walking o n gbon
Writer(s): FOLA.
All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.
Subscribe now and never miss a new song lyric update.
gokada