"Big Fish." - Adekunle Gold
(Ọmọ'bá kin jágún bi ẹrú)
(Ko t'ẹ dágunrò lòju)
(T'ọbá Olúwa l'áṣẹ, t'ọbá Olúwa l'áṣẹ)
(Iyánmu aa–)
(T'ọbá Olúwa l'áṣẹ)
Áṣẹ mámi wò
You know I came into the game since 24 (24)
Ògò wey dem never seen before (seen before)
Make or break? And I made my decision ('cision)
Ni mò gbè wèrè wọ'lè, new dispensation
Fam, one time, I go Dubai, bought a fake Rollie
Tryna fit in, now, I no dey wear pándá
A different story nine years later (a different story nine years later), uh-uhn
When I enter, áyá wọn já
When I dey for traffic sharing my CD
From Ipaja to Ikeja
Jèsu, I don see a lot, a lot, uh-uhn
Ò mọ'nà ti mò cover (ò mọ'nà ti mò cover)
Shut it down from L.A to Minnesota (shut it down from L.A to Minnesota)
See, e no easy, mò kọ stubborn ni, gárá
Ahead ahead, only forward, backward never oh (ahead ahead, only forward, backward never oh
I don't wanna go, I don't wanna go
I don't wanna go back to poverty (I don't wanna go back to poverty)
Oghene Do, Oghene Do-Do, make it pass over me (make it pass over me)
Na pesin wey don suffer can tell (na pesin wey don suffer can tell)
Thank God say water full my well (thank God say water full my well)
Ápádá s'áburu, májẹ kin ri, Baba (ápádá s'áburu, májẹ kin ri, Baba)
Small fish finally d'Eja Nla (small fish finally d'Eja Nla)
Òun ti májẹ ni mò wá lọ ò, Baba
Májẹ n pádá pàdé monster (májẹ n pádá pàdé monster)
Don't touch my stash, I don't play, mò kala ò
Gentle baby nimi, miò ráyè gangster (gentle baby nimi, miò ráyè gangster)
Old money, new money, all money na money
K'òwòpè, kò kàn mi
Ádurá mommy mi lò ṣhọmi, ẹri (ádurá mommy mi lò ṣhọmi, ẹri)
Tabbat Yadaa f'áwọn tò fẹ kin sọdá
Nothing do me, I'm fine, ayy
Make nobody tell me say I don't really deserve, I prayed for this all my life (I prayed for this all my life)
High society shit, I'm living goo-good life, my Buggati just arrived (my Buggati just arrived)
I work for my shit, miò gb'òwò Bourdillon, ọwọ mi funfun nẹnẹ ò (ọwọ mi funfun nẹnẹ ò)
Òlè lò b'ọmọ jẹ, my hustle clean, ya know
I don't wanna go, I don't wanna go
I don't wanna go back to poverty (I don't wanna go back to poverty)
Oghene Do, Oghene Do-Do, make it pass over me (make it pass over me)
Na pesin wey don suffer can tell (na pesin wey don suffer can tell)
Thank God say water full my well (thank God say water full my well)
Ápádá s'áburu, májẹ kin ri, Baba (ápádá s'áburu, májẹ kin ri, Baba)
Small fish finally d'Eja Nla (small fish finally d'Eja Nla)
(Tmxo)
Writer(s): Adekunle Kosoko, Ifeanyichukwu Bosah, Peter Kelvin Amba.
All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.
Subscribe now and never miss a new song lyric update.
Big Fish