StarBoy – Ease Your Mind Lyrics (feat. Wizkid & Kel-P)

StarBoy – Ease Your Mind Lyrics (feat. Wizkid & Kel-P)
Ease Your Mind
Wizkid (feat. Kel-P)
    Lyrics copied!
    Ease Your Mind Album Art
    "Ease Your Mind." - Wizkid (feat. Kel-P)

    Album: SoundMan, Vol. 1
    Track No: 06

    Many thing don really open my eyes
    Many things don happen wey don open my mind
    Things don happen for my life, we make me realise
    Sey, many things go happen, and it's real fine
    Never let the small talks but the money get to me
    I dey work, I dey pray, omo nothing worry me
    I put my body on my grind, let the money control me
    Sey, my sound dem dey buzz, e get up on their jaws
    Some days, it fit be lie sey your rain no pour
    Hear my brother, even if it be like days too long
    Even if it be like sey your light no come
    Just ease your mind
    You know sey, this life na turn by turn
    When your time come, my brother
    No go gone
    When your thing come, my brother
    No go rush
    Mi jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje
    Mi lolo
    Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol o yeah
    Kasha ma jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje
    Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol ye yeah
    Looking at my past, I'm glad it's over
    Steady I dey steady thank Jehovah
    Now I got some likkle ice in my soda
    And I pour some more ice, it made me colder
    See the music take me places
    Even man never rate
    Wey dey make the girls and ladies dem dey love up on me
    See starboy dey here, where the men dey here?
    And the kele and the girls, all of them dey here
    Mi jaiye mi, jeje mi, jeje mi, jeje mi lo lo

    Writer(s): Wizkid, Kel-P.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Ease Your Mind

    My Playlist