Burna Boy – Way Too Big Lyrics

Burna Boy – Way Too Big Lyrics
Way Too Big
Burna Boy
    Lyrics copied!
    Way Too Big Album Art
    "Way Too Big." - Burna Boy

    Album: Twice As Tall
    Track No: 03

    I dey tell you my guy
    You know my style
    E no be jazz
    Them dey sell am for eBay
    If you say you get the mind
    And you wanna try
    You go go die iberibe
    It's been a landslide for a long time
    But them no wan believe me
    All of una combined
    Shey you wan try
    Oya do am, if e easy
    Who bad enough? Who do it like me? (Wait)
    Make una phone my cellular, wait
    Your back and your spinal cord e go break
    If you carry my weight
    Because I'm way too big
    Way too big to be fucking with you
    To be fucking with you, mmm
    Because I'm way too smart
    Way too smart to be falling in your trap
    Fucking with you, mmm
    Because I'm way too cool
    Way too cool to be losing my cool
    (Oluwaburna)
    Uh, truly, truly
    I bring the thunder like Muri
    They say I'm on drugs, ti mi o mu ri
    But everything they talk say no dey do me
    Dem say na because me I be skuri
    Before my life changed, I lived in a movie
    Used to roll with the shank just like Julie
    Still Popcaan 'cause I'm unruly
    Beat my case 'cause of hung jury
    Took my place as the shine shine bobo of the Nigerian brewery
    Because I'm way too smart (Way too smart)
    Because I'm way too cool (Way too cool)
    (Because I'm way too big)
    Hey (Hey)
    Na, your problem
    I dey tell you say na your problem
    You just mad because I'm poppin'
    I say na your problem
    I dey tell you say na your problem (Na your problem)
    Them dey sell am for eBay
    If you say you get the mind
    And you wanna try
    It's been a landslide for a long time
    But them no wan believe me
    All of una combined

    Writer(s): Burna Boy.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Way Too Big

    My Playlist