Ruger, BNXN – Ilashe Lyrics

Ruger, BNXN – Ilashe Lyrics
Ilashe
Ruger, BNXN
    Lyrics copied!
    Ilashe Album Art
    "Ilashe." - Ruger, BNXN

    Album: RnB
    Track No: 04

    Ilashe waterway
    Splash on me, ko kan aye
    Hennessy on the way
    Maa order lọ, ọmọ aye
    I go splurge you all my pay
    Na legit, ko ń ṣe ase
    Ma order anything wey you want, girl, it′s alright
    Ilashe waterway
    Splash on me, ko kan aye
    Hennessy on the way
    Maa order lọ, ọmọ aye
    I go splurge you all my pay
    Na legit, ko ń ṣe ase
    Ma order anything wey you want, girl, it's alright (ma order lọ, ko ṣ′aye)
    verse
    Swear that you don't know what we are doing here
    Abi no be free boat wey you use reach here?
    Swear say you no feel all the doings here
    You don enjoy finish, you come dey lose interest
    You know e don finish, to ba le m'omi bẹẹ (m′omi bẹẹ)
    Baby, inú mi ma dun, to ba le fun mi jẹ, baby
    Who goes there? Le-le
    When money full wallet
    Eleyii, o pọ, sẹ
    Tell me wetin bọbọ no get
    chorus
    Ilashe waterway (Ilashe waterway)
    Splash on me, ko kan aye (splash on me, ko kan aye)
    Hennessy on the way
    Maa order lọ, ọmọ aye
    I go splurge you all my pay
    Na legit, ko ń ṣe ase
    Ma order anything wey you want, girl, it′s alright (order lọ, ko ṣ'aye)
    verse
    But you′ve been keep me waiting
    When your legs should've been shaking, shaking
    You′re my number-one rating
    Shouldn't be me that you are delaying
    Playing games with
    Ah! Eleyii nasty
    She no be catfish, kele na bad bitch
    As we dey for bar beach, oh baby
    Oko mi tanṣo
    Lẹ mọ mi jẹ a jo, you know the parol
    You con dey move slow, no way
    Fi s′ẹnu bi harmonica
    Kò le k'owo mi lọ, mo maa gbe wa, e sure
    chorus
    Ilashe waterway (Ilashe waterway)
    Splash on me, ko kan aye (splash on me, ko kan aye)
    Hennessy on the way
    Maa order lọ, ọmọ aye (maa order lọ, ọmọ aye)
    I go splurge you all my pay (I go splurge you all my pay)
    Na legit, ko ń ṣe ase
    Ma order anything wey you want, girl, it's alright (right)

    Writer(s): Ruger, BNXN.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Ilashe

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!