SPINALL, Shine TTW, DarkoVibes – AUNT MARY Lyrics

SPINALL, Shine TTW, DarkoVibes – AUNT MARY Lyrics
AUNT MARY
SPINALL, Shine TTW, DarkoVibes
    Lyrics copied!
    AUNT MARY Album Art
    "AUNT MARY." - SPINALL, Shine TTW, DarkoVibes

    Album: ÈKÓ GROOVE
    Track No: 05

    Ah
    Ladies and gentlemen
    They call me DJ Spinall
    Oh shit
    Here we go
    Aunty Mary wey I see for Delhi
    She say her body no bone of Eli
    Motti motti but I see you clearly
    She just dey ball like Balotelli
    Hangin′ in London, I tell you, girl, my baby, oh
    Hello
    Calling my phone, oh, I pick up on a daily, oh
    Eh, wey, oh
    Wetin dey fine you collect, my baby, oh
    Eh, do
    Dey find you gan, I say I carry you machete, oh
    Eh, wey
    Rising and falling on top your body, oh
    Riding on it if you make baby, oh
    Nothing concern I wan never leave you, oh
    After na dey call me mummy baby (Eh)
    So pe ke ra mi dagbin
    Eke sun mo mi gbagba
    E bia me n jo alewo lo
    Cos of my ki asunana, eh
    For your bunda, eh
    Your bunda give me life
    Emi ni sun ni no dey (Emi ni sun ni no dey)
    Mi ni no dey (Mi ni no dey)
    I no dey kiss and tell (Mami da)
    I go do you well
    What e go take to make you my girl?
    Make you sun mo mi jo ko
    Aunty Mary wey I see for Delhi (For Delhi, oh)
    She say her body no bone of Eli (Of Eli, oh)
    Motti motti but I see you clearly
    She just dey ball like Balotelli
    Hangin' in London, I tell you, girl, my baby, oh
    Hello (Yeah)
    Calling my phone, oh, I pick up on a daily, oh
    Eh, wey, oh
    Wetin dey fine you collect, my baby, oh
    Eh, do
    Dey find you gan, I say I carry you machete, oh
    Eh, wey, oh
    Top Boy

    Writer(s): SPINALL, Shine TTW, DarkoVibes.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    AUNT MARY

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!