Mayorkun – Thermo Lyrics

Mayorkun – Thermo Lyrics
Thermo
Mayorkun
    Lyrics copied!
    Thermo Album Art
    "Thermo." - Mayorkun

    Album: Love.. For Free
    Track No: 02

    (Bussmyhead)
    My pocket full and my glass cup runneth over, over (over)
    Mm, ahn-ahn-ahn (mm, ahn-ahn-ahn)
    When I no get shishi-shishi, na she come over (na she come over oh)
    Over (na she dey come over, ahn-ahn-ahn)
    I will oh (will oh)
    Tell me wetin you need oh (need oh)
    Booty wey soft like pillow (ti oh)
    Only wetin man fit know oh-oh
    My Philo′ (Philo')
    Throw me shades if you feel oh (feel oh)
    I go rock am like Dior (Dior)
    I dey give am for free oh, uh
    ′Cause I no fit talk, kini mo fe soh?
    Bum bum buss up my processor
    Week days under the sunset, under the sun
    Make nothing touch your complexion (nothing touch your complexion)
    I no fit wait, the ting don long
    I no fit wait for turn by turn (I no fit wait for turn by turn)
    Make we just chill for upstairs (make we just chill for upstairs)
    For Calabasas, California, ahn-ahn (for Calabasas, California, ahn)
    Body hot like thermo (Thermocool)
    She no need another (afi Mayorkun)
    Body no get competi-ti-tion, competi-ti-tion, no-no
    Body hot like thermo (Thermocool)
    She no need another (do-do-do)
    Body hot like 40 degrees, like 40 degrees, oh no-no
    Both sides (both sides)
    You keep playing both sides (both sides)
    Wanna know, wanna know if I'm wasting my time
    Any man wey no wan je gbese (gbese)
    Know say your matter no be kekekere ('kere)
    I tell her this, she doing that ′cause she know say I know
    Odikwa risky, your body bad (ebelebe)
    Ready to risk it all on the line (ebelebe)
    You gat me ringing your cellular (ebelebe)
    Your matter do me irregular things
    And, I am guilty of all the charges
    And, this your beauty is undeniable
    Ohema, listen to gbedu now (Ohema, listen to gbedu now)
    Or you go press me like computer keys? Mm-mm-mm
    I no fit talk, kini mo fe soh?
    Bum bum buss up my processor
    Week days under the sunset, under the sun
    Make nothing touch your complexion (nothing touch your complexion)
    I no fit wait, the ting don long
    I no fit wait for turn by turn (I no fit wait for turn by turn)
    Make we just chill for upstairs (make we just chill for upstairs)
    For Calabasas, California, ahn-ahn (for Calabasas, California, ahn)
    Body hot like thermo (Thermocool)
    She no need another (afi Mayorkun)
    Body no get competi-ti-tion, competi-ti-tion, no-no
    Body hot like Thermo (Thermocool)
    She no need another (do-do-do)
    Body hot like 40 degrees, like 40 degrees, oh no-no
    I no fit talk, kini mo fe soh?
    Bum bum buss up my processor
    Week days under the sunset, under the sun
    Make nothing touch your complexion
    I no fit wait, the ting don long
    I no fit wait for turn by turn
    Make we just chill for upstairs
    For Calabasas, California, ahn-ahn (California, ahn-ahn)

    Writer(s): Mayorkun.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Thermo

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!