"Reward." - Oladips
(The Dipsciples Music)
Ayy-ayy, ooh-ooh
Uhn-ahn, ahn-ahnn
(Maximus)
Street no get memory, street no get memory
Ninety-nine good, one bad
E no matter, it's all bad
Street no get memory, street no get memo-ry
Ninety-nine good, one bad
E no matter, it's all bad
Gbògbò óré ti mó shèè, I do am out of love
'Cause my reward is in heaven
I know my reward is in heaven
All the good things wey I do, I do am out of love
'Cause my reward is in heaven
I know my reward is in heaven
Ọmọ Iyá Aje, ahn-ahn
You know my reward is in heaven, for the good things that I did
Me, I be like genie to my brothers wey be Aladdin
Make everybody win, shebi that one na my dream
If you need a shoulder, I dey for you, máfò, you're my gee
But sometimes, I go zone out on my own, mó ma isolate
Make I go on wine before I catch fire bi gasoline
'Cause people wey I did favour, don dey feel entitled
If e easy, carry lapii, make you sef dey find tools
Mó ma nshèè b'éni tò ni bipolar
But, fa'shéé biti ọmọ bolar
Hustle biti Haruna, aboki ton tá kola
Ò ti pe tin món ka'wò na, è lè pè mi ni Gahuna
Puff, puff, pass eje, k'oto d'ori claro na
Kinlo d'òwò, ọmọ iya mi?
Òya jáámi, k'ájó share
Koda, k'ojé nine to five, k'ámá tuk-in, k'áwó shirt
K'ama wó shoe, s'oyinbò, sọ French, mó gbó Bonjour
If I get problem, say my brother, whatyu gon' do?
Street no get memory, street no get memory
Ninety-nine good, one bad
E no matter, it's all bad
Street no get memory, street no get memo-ry
Ninety-nine good, one bad
E no matter, it's all bad
Gbògbò óré ti mó shèè, I do am out of love
'Cause my reward is in heaven
I know my reward is in heaven
All the good things wey I do, I do am out of love
'Cause my reward is in heaven
I know my reward is in heaven, ah-ah
Oh-ohh, ohh
I do am out of love
(Blaq shiii tulio polio black)
Uhn-uhn, uhnn
Uhn-uhn, ooh, uhn-uh
I do am out of love
Uhn-uhn, mm, mm-mm
Writer(s): Oladipupo Oladimeji.
All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.
Subscribe now and never miss a new song lyric update.
Reward