Jaido P – Mama Mia Lyrics (feat. Joeboy)

Jaido P – Mama Mia Lyrics (feat. Joeboy)
Mama Mia
Jaido P (feat. Joeboy)
    Lyrics copied!
    Mama Mia Album Art
    "Mama Mia." - Jaido P (feat. Joeboy)

    Album: Shopla
    Track No: 04

    Shopla
    (P)
    Yeah
    Y-eah-yeah, baby yo
    Girl, I know you carry somethin'
    Girl, I know you carry
    Girl, I know you carry somethin' (kuron'be)
    Wey dey give me energy (energy)
    Baby, shey you cover me?
    Tell me, shey you cover me?
    Baby, you go chop my money (my money)
    I know your bill is all on me (on me)
    Girl, you know you're all I need
    Oh girl, you know you're all I need
    Ayy, Mama Mia, tell me how to live at your, yeah
    Mama Mia, you're my medicine
    Mama Mia, I no go like to bother you (oh-yeah)
    But, I go like make you dey call me "brother" (yeah)
    Pemi l'oruko
    Fami ni 'rungbon
    Oreke, my darling
    She call me "agbaya"
    Pemi l'oruko
    Fami ni 'rungbon (fami ni 'rungbon)
    Oreke, my darling
    She tell me, 'na kwana (yeah)
    Joeboy pon deck
    I really wish that I get to you
    So, you go relieve my P
    Be like say you no believe, say
    Wetin I get, electrical, yeah
    I get money for my pocket (pocket)
    And I wanna be your socket oh
    Make your barka jam my bonnet oh
    Girl, I'm just being honest, oh-uh-oh (yeah)
    Mama Mia, tell me how to live at your, yeah
    Mama Mia, you're my medicine
    Mama Mia, I no go like to bother you (oh-yeah)
    But, I go like make you dey call me "brother" (yeah)
    Pemi l'oruko
    Fami ni 'rungbon
    Oreke, my darling
    She call me "agbaya"
    Pemi l'oruko
    Fami ni 'rungbon (fami ni 'rungbon)
    Oreke, my darling (Joeboy pon deck)
    She tell me, 'na kwana (yeah)
    (It's STG)

    Writer(s): Joseph Akinfenwa Donus, Daniel Taiwo, Peace Oredope.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Mama Mia

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!