Adekunle Gold, Lojay & Shoday – Bobo Lyrics

Adekunle Gold, Lojay & Shoday – Bobo Lyrics
Bobo
Adekunle Gold, Lojay & Shoday
    Lyrics copied!
    Bobo Album Art
    "Bobo." - Adekunle Gold, Lojay & Shoday

    Album: Fuji
    Track No: 03

    Instrumental, to ba ni jowo ni jaja jiji
    (Niphkeys)
    Bọbọ bọbọ
    Na easy sabalili bọbọ bọbọ
    Olowo laye mọ ko foloṣi
    Ọmọ mẹta lo n wa mi
    Amaka, Joy and Bisi
    Wọn ni pe mo nawo bi Saraki
    Yatọ s'awọn BTC Wire
    High market value mo d'Aswani
    Born to be soft, forced to be tough
    Coupe coupe bibamba
    Baba lo n ṣọla I'm just a spender
    When they say no way, way, way, way
    Ṣebi Oluwa lo n ṣe ṣe ṣe ṣe
    Price me uppie iweka ka
    Wọn gba fẹlẹlẹ mo n gba kaka
    Spinall put my songi pon replay
    Confetti make the money spray
    Daddy Showkey lo n jo Galala
    AG Baby ẹja nla nla
    See bọbọ bọbọ
    Na easy sabalili bọbọ bọbọ
    Olowo laye mọ ko foloṣi
    Bọbọ bọbọ
    Na easy sabalili bọbọ bọbọ
    Olowo laye mọ ko foloṣi
    Make una no put sentiment in my 20 percent if I wash the illegal
    Mo fẹ lowo nla bi Jim Ovia
    Help me call the money exchanger
    See the bulletproof glass on top the Land Cruiser
    Incase of unknown shooters
    But dem go say I'm raising my shoulder
    Because I no relate with their brother code
    Mo ni ọmọ ologo
    Hold my tight like akagom
    As I dey shine like diamond
    I go dey chop like carnivore
    And e go be like magician when I'm on billboard
    Ameno day by day
    I no fit hide my face
    Promoter gatts hail me
    I put the party on chokoloko
    Make all the baddies dey call me bọbọ
    Bọbọ bọbọ
    Na easy sabalili bọbọ bọbọ
    Olowo laye mọ ko foloṣi
    Bọbọ bọbọ
    Na easy sabalili bọbọ bọbọ
    Olowo laye mọ ko foloṣi
    Money no dey bring happiness
    Orin atijọ
    When Dekunle jam coco money
    O pariwo "Ye, ohh my God!"
    Poverty mentality go make you feel like say enjoyment na lavish
    When you get the bag
    Jẹun to da sara no look Uche face
    Cos you fit get pink lips, make you get fine dread bọbọ
    If you no get money you worwor
    Na money be fine bọbọ
    Make them no see you as bọlọ
    Bọbọ bọbọ
    Na easy sabalili bọbọ bọbọ
    Olowo laye mọ ko foloṣi
    Bọbọ bọbọ
    Na easy sabalili bọbọ bọbọ
    Olowo laye mọ ko foloṣi bọbọ

    Writer(s): Adekunle Gold, Lojay, Shoday.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Bobo

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!