"Gazo." - Peruzzi
Im Pushing You
Im Pushing Away From You
Im Pushing You
Im Pushing Away
You Pulling But Im Pushing Away From You
Away From You
Omo E Go Better Make I Single Oh
Before I Go Crase
Ai
Omo E Go Better Make I Single Oh
Before I Go Crase
E Go Better Make I Mezebu
Than Make The Shayo Waste
I Dey On My Level Oh
I No Dey Look Your Face
Even I Do Na Passport
I No Look Reach Your Waist
You Don Turn Another Thing
Na Why I Dey Pace
You Don Start To Mikrimo
Na Why Dey Gbes
I Hear Say Na Normal P But I No Fit Relate
I No Fit Debate And I No Fit Dey Wait
This Night I Dey For Gaza
I No Dey For Drama
I Just Wan Dey Gazo Oh
Shamaya
Omo shayo Ti Gbemi Traba
Make I Just Dey Trabaye
Fimisile
Omo No Dey Shalaye
I Dey For Gaza
I No Dey For Drama
I Just Wan Dey Gazo Oh
Shamaya
Omo shayo Ti Gbemi Traba
Make I Just Dey Trabaye
Fimisile
Omo No Dey Shalaye
Omo shayo Ti Gbemi Traba
Eyan Gabriel Bastistuta
Me I Dey Ball Tonight
As The Shayo Dey Fall In Make Dem Off The Light
Iwe Pxta
See Wetin I Kpef Tonight?
If I Catch Person Daughter It Will Not Be Nice
Oya Thanks For Coming
You Can Dey Your Dey
Based On Settings
This Is Not My Way
Thanks For Coming
You Can Dey Your Dey
Call My Ladies Make Dem Pull Up Tell Em Say I Dey For Gaza
I No Dey For Drama
I Just Wan Dey Gazo Oh
Shamaya
Omo shayo Ti Gbemi Traba
Make I Just Dey Trabaye
Fimisile
Omo No Dey Shalaye
I Dey For Gaza
I No Dey For Drama
I Just Wan Dey Gazo Oh
Shamaya
Omo shayo Ti Gbemi Traba
Make I Just Dey Trabaye
Fimisile
Omo No Dey Shalaye
Omo shayo Ti Gbemi Traba
Omo shayo Ti Gbemi Traba
Omo shayo Ti Gbemi Traba
Im Pushing You
Im Pushing Away From You
Im Pushing You
Im Pushing Away
You Pulling But Im Pushing Away From You
Away From You
Im Pushing You
Im Pushing Away
Im Pushing You
Im Pushing Away
You Pulling But Im Pushing Away
Writer(s): Peruzzi.
All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.
Subscribe now and never miss a new song lyric update.
Gazo