"Order." - Shallipopi (feat. Olamide)
Shalli-Fucking-Popi
The president of Pluto
Seh!
Fireman!
Only one Pluto presido
They call me shallipopi
Order, order, order, order
Put them in order
Wai'!
Bring that ass make I rock am (rock am)
Say baby all is in order
Car too fast I wan break e my bumper (bumper)
Two, three cars nor important
I nor dey bother I go get another
Too mysterious you nor fi' to discover
Too toxic they call me motherfucker
Asked her, baby I come from the gutter
Wahala!
Nai every country wey I dey shutdown
Shutdown, shutdown, shutdown, shutdown, shutdown
Shutdown!
Yaw!
When I go in, I go hard
I go crazy, I go mad
I conveniently, I confirm
From Shalli the pop nigga I co-sign
I pray make I no fall or lose am
I go Genesis, I go Psalm
Some niggas wanna see when I go down
Like trailer wey no get break I go jam
Gbedu go drop, dem go dance
Them go do like say them go trance
Come suffocate me with your nyansh
Soft like potato wey dey mash
She sabi play ball, who coach am?
She dey dribble me, Okocha
She say make I come and munch am
I go crazy for chocha, chocha
Hennessey, order o
Order o, order order o
Azul, order o
Belaire, order o
Order, order, order, order, order
Order, order order, order
Writer(s): Shallipopi, Olamide.
All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.
Subscribe now and never miss a new song lyric update.
Order