Simi – Original Baby (Remix) Lyrics [feat. 2Baba]

Simi – Original Baby (Remix) Lyrics [feat. 2Baba]
Original Baby (Remix)
Simi, 2Baba
    Lyrics copied!
    Original Baby (Remix) Album Art
    "Original Baby (Remix)." - Simi, 2Baba

    Album: Simisola (Deluxe)
    Track No: 15

    I′m just an ordinary girl sitting in a hall way
    I no dey turn up o, 'cause I′m a little boring (hahaha)
    But I'm the life of the party 'cause I′m kind of funny
    Money don′t drive me, I drive my money, eh-ah
    Well, na so the thing be
    Me I no go force you to like what you see, eh-eh
    Because I come in peace, and I'm at peace and that′s all I need, eh-eh
    Everything's not for everyone and that is okay, eh-eh
    You better take me as I am
    I′d be better, but I'd never be somebody else
    (Original baby) eh wherever you go, be yourself
    (Original bobo) ah-ah, you can never be somebody else
    (Original baby) eh ah, whatever you do, better be true
    (Original bobo) jor o, no matter the pressure, be yourself
    See for this life, everybody issa bonafide member
    Everybody get name wey dem dey answer
    You no go fit to use my IV make you enter
    (Holler, holler)
    And as you enter the same time make you attend to your matter
    Shine your eye make you no go enter gutter
    No be every door wey open you go enter
    (Holler, holler)
    Because everything′s not for everyone
    And that is okay-ay-ay
    Just count your blessings one by one and jeun soke-eh-eh
    It doesn't matter how e be
    It doesn't matter where e be
    It doesn′t matter who e be
    It doesn′t matter what you see
    Anyhow make you never be somebody else
    (Original baby) eh wherever you go, just be yourself
    (Original bobo) ah-ah, you can never be somebody else
    (Original baby) eh ah, whatever you do, you better be true
    (Original bobo) jor o, no matter the pressure, be yourself
    See nobody perfect, no be lie
    I've got flaws, I can′t deny
    But everybody get him personality, oh (personality, oh)
    My guy make you live your life
    Person wey love you go love you die
    But you can never satisfy society o (society o)
    (Original baby)
    Anyhow wey e be, make you no go ever
    Play yourself (don't play yourself o)
    (Original bobo)
    If dem like make them talk, boy you gats show yourself
    (Original baby) jowo o, you better just be yourself
    (Original bobo) no matter where you dey my brother
    No matter who you be my sister, oh-oh
    (Original baby) don′t let nobody tell you that you're not good enough o
    (Original bobo)
    Say babe you are the best, don′t let nobody stand in your way
    (Original baby) everyday, you are the best
    (Original bobo)
    You can't be like nobody, no matter the pressure, be yourself

    Writer(s): Oscar, Simisola Bolatito Ogunleye, Innocent Ujah Idibia.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Original Baby (Remix)

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!