Ruger, BNXN – POE Lyrics

Ruger, BNXN – POE Lyrics
POE
Ruger, BNXN
    Lyrics copied!
    POE Album Art
    "POE." - Ruger, BNXN

    Album: RnB
    Track No: 02

    (Ob′, Obah)
    (What dem-a say?)
    Mm-mm, mmm (ye-ye)
    (Rock)
    (Mm, mm, oh-no, oh-no-no, no-no, no)
    (Olo-lo-lo-lo, lo-lo-lo)
    (Olo-lo-lo-lo, lo-lo-lo) (ye-ye)
    chorus
    Tunbo-tunbo, gbaskẹlẹbẹ o, which one I go chose? Ah
    Just wan nenepo ('po)
    Ko ma fi mi denge pose (pose)
    I say "Make you dance with me, make you no go dey jonze"
    I swear, you dey poe
    You no know as e dey go, ah
    Tunbo, tunbo, gbaskẹlẹbẹ, which one I go chose?
    Just wan nenepo
    Ko ma fi mi denge pose, ah
    I say, "Make you dance with me, make you no go dey jonze"
    Ah, I swear, you dey poe
    You no know as e dey go (ye-ye)
    (Mm-mm)
    verse
    Baddie o, with all due respect
    See brother wey dey knack you, no get sense
    ′Cause he never jam you to full extent
    See, you never experience full wetness
    But mind you, I'm God sent
    Baby, I go need your full consent
    Show your ID, I dey avoid government
    I'm a good citizen of this continent
    ′Rise, O Compa′
    Sùn mọ mi, turn your back oh, back oh (ye)
    Na back to back o, back o
    E reach morning, pack your bag, oh
    No take my polo, ma ko, oh
    Carry and return am back, oh
    Come take another round, oh (ye-ye)
    Back oh, back oh
    chorus
    Tunbo-tunbo, gbaskẹlẹbẹ, which one I go chose? Ah
    Just wan nenepo ('po)
    K′oma fimi denge pose (pose)
    I say, "Make you dance with me, make you no go dey jonze"
    I swear, you dey poe
    You no know as e dey go, ah
    Tunbo-tunbo, gbaskẹlẹbẹ, I no fit see you spit kẹlẹbẹ
    You too soft like fresh Agege
    You too hot, you need abẹbẹ
    Yansh be like Sandra Benede
    I no fit weigh the size, o meh-meh
    You get OnlyFans? Make I check
    And my favorite part, na twe-twe
    verse
    Ani mo l'ọmọ l′America na
    Her papa na commodore
    She like when I'm in control, oh-hh
    Motun wa l′ọmọ ni Ikate na
    The girl name na Mọdina
    You know she like money gan, oh-hh
    chorus
    Which one I go chose? Ah (chose)
    Just wan nenepo ('po)
    You sha know as e dey go?
    Are you gonna dance with me? Oh baby, make I know
    Before I start to throw my money on you oh (oh-oh)
    Tunbo-tunbo, gbaskẹlẹbẹ, I no fit see you spit kẹlẹbẹ
    You too soft like fresh Agege
    You too hot, you need abẹbẹ
    Yansh be like Sandra Benede
    I no fit weigh the size, o meh-meh
    You get OnlyFans? Make I check
    And my favorite part, na twe-twe (ye-ye)
    (Ye-ye)

    Writer(s): Ruger, BNXN.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    POE

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!