"Party Monster." - Ruger, BNXN
(Fuck that thing)
verse
You′re out in my party
What are you drinking? What are you smoking? Hmm
You say you wanna turn up
You at the right place, count yourself lucky
See, I am grateful for life, mi o gara turkey
(Turkey ńlá, turkey ńlá)
You know we want all the smoke, you know we are talking loud
Thank God say we no dey six feet under
As you see me
Nothing, nothing really, really bothers me
And I no dey form Pablo Richie, ọga
Me gwan know who's getting fucked up here with me all night
With me
chorus
Girl, I′m a party monster (oh-oh, ohh)
Na here you go catch me off guard (oh-oh, ohh)
Where are you parking your car? (Oh-oh, ohh)
Na your head you go carry go house (oh-oh, ohh)
Girl, I'm a party monster (oh-oh, ohh)
Na here you go catch me off guard (oh-oh, ohh)
Where are you parking your car? (Oh-oh, ohh)
Na your head you go carry go house (oh-oh, ohh)
verse
Bi ti Ronaldinho
Girl, I dey ball, you know o
Say you for let me know (ooh-whoa)
If I fit take control (oh-no)
More like Abasi mbok
Make she no kill my vibe e o
No make my party dull (ooh-whoa)
K'Ọlọrun ma jẹ a r′Eṣu, no
Ma jẹ kẹnikẹni lọ sọ pe, I no get love for you
′Cause anything you want wey no dey, I go get am for you
Ma jẹ kẹnikẹni lọ sọ pe, I no get love for you
'Cause anything you want wey no dey, I go get am for you
bridge
Jẹ, jẹ, jẹ, jẹ, jẹ, jẹ, jẹ
O ni ikebe ńlá
Wa ń bi, ma lọ sa
Baby, Onyeoma, nma ma, nma
Kpadukpadupa
chorus
′Cause I'm a party monster (oh-oh, ohh)
Na here you go catch me off guard (oh-oh, ohh)
Where you dey park your car? (Oh-oh, ohh)
Na your head you go carry go house (oh-oh, ohh)
Oh-oh-oh, party monster (oh-oh ohhhh)
Na here you go catch me off guard (oh-oh, ohh)
Where you dey park your car? (Oh-oh, ohh)
Na your head you go carry go house (oh-oh, ohh)
Writer(s): Ruger, BNXN.
All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.
Subscribe now and never miss a new song lyric update.
Party Monster