Edo Youngin – Dem No Reach Lyrics (feat. Bran Gizkid)

Edo Youngin – Dem No Reach Lyrics (feat. Bran Gizkid)
Dem No Reach
Edo Youngin (feat. Bran Gizkid)
    Lyrics copied!
    Dem No Reach Album Art
    "Dem No Reach." - Edo Youngin (feat. Bran Gizkid)

    Album: Don't Sleep On It (The EP)
    Track No: 04

    OBA Aátorkpèè!
    OBA Aátorkpèè!
    Edo Youngin Grrrra
    Them go try dem no reach
    Tell dem now make dem know now (Make Dem Know)
    Their papa dem no reach
    Tell dem now make dem know now
    Na me be that Edo Boi wey dem give dem vibez
    Make dem dance
    Causing commotions
    I dey give dem race make dem craze (Gbese)
    Who the Hell are you?
    Who the F*CK are you?
    F*CK you and your crews
    F*CK you and your goons
    With all due respect your rent is due (Commot for here)
    Ready to pack pack and leave the chart (Leave)
    Messiah is here here to save the streets
    Saviour of the streets
    You no fit fight me (At all)
    Disciples mount me
    You no fit lap me
    Abobi free me no dey stress me (Gbese)
    Many Men Mount me
    Many Men Mount me
    Many Men Mount (Sblink)
    Give dem danger race
    Free dem make dem Gbese
    Make dem fly away (ah)
    Them go try dem no reach
    Tell dem now make dem know now
    Their papa dem no reach
    Tell dem now make dem know now
    Na me be that Edo Boi wey dem give dem vibez
    Make dem dance
    Causing commotions I dey give dem race make dem craze
    Rip to Mohbad and the people wey dem Kpai for End Sars
    Justice must be served
    Use Kata Kata lap their place
    Potor Potor Rub their face
    Make dem make dem Squat
    Carta Efe my bass too dey Squirt
    This is what I was born to become am the chosen king the chosen one
    Tell them make them do proper
    Because am a big stapper
    Raph say make I no bother
    Things gonna get better
    Hustling for the Papper
    God the master planner
    Steady getting mula
    Cutting dem like Mo Salah
    Kata Kata Vibe Machine
    Edo Youngin
    Them go try dem no reach
    Tell dem now make dem know now
    Their papa dem no reach
    Tell dem now make dem know now
    Na me be that Edo Boi wey dem give dem vibez
    Make dem dance
    Causing commotions I dey give dem race make dem craze (Gbese)
    Sammix

    Writer(s): Geofrey Bulus, Haliru Zakari.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Dem No Reach

    My Playlist