Falz – Karishika, Pt. 2 Lyrics (feat. M.I & Show Dem Camp)

Falz – Karishika, Pt. 2 Lyrics (feat. M.I & Show Dem Camp)
Karishika, Pt. 2
Falz (feat. M.I & Show Dem Camp)
    Lyrics copied!
    Karishika, Pt. 2 Album Art
    "Karishika, Pt. 2." - Falz (feat. M.I & Show Dem Camp)

    Album: Stories That Touch
    Track No: 15

    [M.I:]
    God save me from karishika
    I was stucked on the booty Like a car sticker
    I was stucked on bress Like a brassiere
    Until she give me problem Like a maths teacher
    These girls mehn I no dey trust dem
    Once u are posh, Den
    Dey go form crush, Den
    Dey go con rush men Into endorsement
    Now she don brand you
    She need reimbursement
    To God b the glory For ma story
    Girl wey dey hang out With me and my hommie
    Say I will give u money If u know me
    Started to levitate She was higher dan kpoli
    After all our prayers to God
    I promise I will never follow yansh at all
    She raise my bp and cholesterol
    And am speaking from experience
    Like pastor boy

    Killer with the flow Cus nobody sicker
    The money and the fame Now coming quicker
    Queen of the coast Don dey find a nigga
    Lord save me from karishika

    [ShowDemCamp:]
    Killer with the flow Cus nobody sicker
    The money and the fame Now coming quicker
    Queen of the coast Done dey find a nigga
    Lord save me from karishika

    Am in dallas forming oil and gas dude
    Treating her fat belly bell Like where u at boo
    I see these karishikas Tryna pass through
    Dem dey form wife Me I just dey catch cruise
    Killer with d the flow Guess who
    Flyest and the illest Call it bird flu
    Any queen of the coast I reject you
    Omo Who b karishika to a neptune
    Flash back Did I tap that Make her back track
    Too many karishikas On my snap chat
    Tryna confuse me When I see that yansh clap
    But is premature In and out Sharp sharp
    Rap cat
    Battle through lasgidi with my woes
    Just aBells on my heels
    Lord Keep me on my toes
    Why I ain gat time To chill
    U Can say am being cold
    When they see u making mills
    They start coming for your soul
    Like, One karashika, Two karashika
    Omo cool down No time nice to meet ya
    Queen of the night
    Come dey form monalisa
    That's why falz call some guys
    Come dey feature for karishika
    Oh Lord karishika, Karishika
    Oh lord karishika

    And am back with the
    U can touch it But u feel it
    SEE these boys are me artillery
    And now we on the killing screen
    These karishikas feeling me
    I see dere spirit vividly
    Dey trying to get my soul
    But I fade Before dey finish me
    Diminish me
    Dey go suck u dry Like some kilishi
    Because we running this
    Dey just exercise utility
    Oh lord karishika, Oh lord

    Killer with the flow Cus nobody sicker
    The money and the fame Now coming quicker
    Queen of the coast Don dey find a nigga
    Lord save me from karishika

    [Falz:]
    Killer with the flow Cus nobody sicker
    The money and the fame Now coming quicker
    Queen of the coast Don dey find a nigga
    Lord save me from karishika

    Wetin u smoke
    Wey dey make u feel like lioness
    Queen of the coast Oya
    Recover from your highness
    U think I'll let u come And
    Lie down on my mattress
    Dey initiate a man
    To the brotherhood of darkness
    Why e be say
    Elegushi beach Be your address
    You see the spirit Wey u cover
    Under that dress But u say u pure
    U dey form sister Agnes U dey try
    U should get an Oscar U na actress
    Wey ogbanjeI dey bind mami water
    Eyin iya aje Eh ma try gbabi koja
    Such a beauty queen I for marry adeshola
    Till I come see with my eyes Shes having comma
    Mo Double cross eh Kotomu Moh sarey soda
    I no know How chioma
    Take put me for tight corner
    If we fall for d sexyness
    Treat them with the negligence
    Lord have mercy
    Save us from the pestilence

    Killer with the flow Cus nobody sicker
    The money and the fame Now coming quicker
    Queen of the coast Don dey find a nigga
    Lord save me from karishika

    Writer(s): Falz, M.I, Show Dem Camp.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Karishika, Pt. 2

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!