Davido – 1 Milli Lyrics

Davido – 1 Milli Lyrics
1 Milli
Davido
    Lyrics copied!
    1 Milli Album Art
    "1 Milli." - Davido

    Album: A Good Time
    Track No: 02

    Wetin I gain if I lose you to one of the boys online (boys online...)
    I fit craze, I fit kpai, I fit die (baby...)
    If tomorrow come, you no dey my side (olurun maje...)

    Je ka gbadura
    Ka ye wa dara
    Ko layo ko loyin
    Kan ma te po sara wa
    I go pray for you and
    I go fight for you
    My desire for you
    It's more than I can explain

    Elo lowo ori e
    Sho gba 1 milli, 1 million dollar (1 million, 1 million)
    Tell your mummy I go pay
    How much is 1 milli, 1 million dollars
    1 million dolapo

    You know say na me be OBO
    They call me David David dodo
    Girl come and chop my chop my dodo
    Dolapo
    Emi ni OBO
    They call me David David dodo
    Girl come and chop my chop my dodo aii
    Dolapo

    Talo ni pe baby mi olejo
    Wo ni kole fese rajo
    Fi badi jo
    Ewa rewa
    Fuwon tan
    Fuwon tan baby oo

    Dem say we no go last
    Dem say na we do pass?
    Dem dey jealous our love eh
    It's more than I can explain

    Je ka gbadura
    K'aiye wa dara
    Ko layo ko loyin
    Ko ma tepo sara wa
    I go pray for you
    And I go fight for you
    My desire for you
    It is more than I can explain

    Elo lowo ori e
    Sho gba 1 milli, 1 million dollar (1 million...)
    1 million dollar
    Tell your mummy I go pay
    How much is 1 milli, 1 million dollar
    1 million dolapo

    Eh eh
    Assurance 2020
    A mo rawa

    Writer(s): David Adedeji Adeleke.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    1 Milli

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!