Falz – Waka Waka Lyrics (feat. Teddy & Midnite)

Falz – Waka Waka Lyrics (feat. Teddy & Midnite)
Waka Waka
Falz (feat. Teddy & Midnite)
    Lyrics copied!
    Waka Waka Album Art
    "Waka Waka." - Falz (feat. Teddy & Midnite)

    Album: Shakara: The Mixtape
    Track No: 07

    Yes, and ladies and gentlemen
    It′s far, eh, Teddy and Midnight
    We're about to tell stories about some girls that just blew our faces
    When we try to go, but
    I waka waka waka
    I go many places
    I′ve been to so many heights
    And in so many cases
    I find myself just making so many faces
    And if not for amaka
    There is no any basis
    I'm not in the mood
    I put that line in quotes
    I can't say record folder
    If I don′t buy records
    Like money plenty for my hand
    I just dey buy the gold
    E dey pain me but I know
    Ya na for my eye dey show
    I waka waka waka
    Because I... (girl)
    I go many places
    Because I... (girl)
    Because I... (girl)
    See the kind heights I carry myself to
    Because I... (girl)
    She order chicken, order rice
    And every damn thing wey dey nice
    She no put hand for purse
    Just wetin for thousands naira price
    Me I no order na... I don chop today
    Na big lie oh
    I dey hunger but no money to pay
    And I′ve never wanted to say na egun mi born s'ife yan
    I dey mad
    I fit just destroy the wrongs wey I plan
    Although the wrongs not to show
    I no fit end up stubborn
    For wey, after the dough I don spend on top am
    I waka waka waka
    Because I... (girl)
    I go many places
    Because I... (girl)
    Because I... (girl)
    See the kind heights I carry myself to
    Because I... (girl)
    I say I waka waka waka
    Because I... (girl)
    I go many places
    Because I... (girl)
    Because I... (girl)
    See the kind heights I carry myself to
    Because I... (girl)
    See I be fly guy
    I no dey like pretend
    I no like bye bye
    Why I no dey like the end
    She no be my my guy
    She no be wife fit den
    And she′s a keeper
    Type wey no dey like defending
    She dey sign, she dey form
    Really like pretending
    And of course I dey holla
    I constantly try to holla
    I call, she dey waka
    I call, I dey maga
    She dey high me
    Mehn I really reach the sky
    Text text, baby no go fit reply
    Whisk on your whisk
    Still no give me eye
    Baby please won't you greet this guy
    Me I, London to Paris we fly
    See I, turn don to kpe ma ni je high
    She dey do juju
    She dey do me finger juju
    She dey do remote
    She dey do me click click
    Na the same wey me too I just dey waka waka
    All on top on bed wey him dey call amaka amaka
    This babes abi make am hot like a toaster
    Guys wey no get bread dem dey still try to toast her
    How y′all poach her basic yarns wey na give her
    With my bad guy status my yarns dey quick deliver
    I dey smile, 'cause for my mind me I don bag her
    But she happy pass because she don′t find maga
    I waka waka waka
    Because I... (girl)
    I go many places
    Because I... (girl)
    Because I... (girl)
    See the kind heights I carry myself to
    Because I... (girl)
    I say I waka waka waka
    Because I... (girl)
    I go many places
    Because I... (girl)
    Because I... (girl)
    See the kind heights I carry myself to
    Because I... (girl)
    E get one time for we catch am
    Me and Loretta
    I dey house
    She yarn me say make I come get her
    So, na so we waka go anywhere she want
    My palais Benz na me dey drive she dey there in front
    We cruise go Island
    Na everywhere we roam
    Six o'clock now, she no still agree go home
    So I comot, go slow
    Five hours don pass
    Quali phone me I realize yawa don gas
    I waka waka waka
    Because I... (girl)
    I go many places
    Because I... (girl)
    Because I... (girl)
    See the kind heights I carry myself to
    Because I... (girl)
    I say I waka waka waka
    Because I... (girl)
    I go many places
    Because I... (girl)
    Because I... (girl)
    See the kind heights I carry myself to
    Because I... (girl)
    Yes and that is what they do to us
    Thanks

    Writer(s): Falz, Teddy, Midnite.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Waka Waka

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!