Chike – One Day Lyrics (feat. Amaeya & Olamide)

Chike – One Day Lyrics (feat. Amaeya & Olamide)
One Day
Chike, Amaeya & Olamide
    Lyrics copied!
    One Day Album Art
    "One Day." - Chike, Amaeya & Olamide

    Album: Son of Chike
    Track No: 10

    My bell don′t turn alarm
    Somethings are not allowed
    I don't dey alert
    E no mean say I dey rush
    The thing I dey cook
    Wey I put fire
    (fire fire burn them)
    The thing where I shoot
    E go kill Goliath
    (Liath liath falling)
    The people wey talk no go still say yes
    So I do the action
    The I say less
    ′Cause I know I can't afford to fall

    One day
    (One day)
    One day they go know
    One day
    One day
    One day e go show
    One day
    One day
    One day
    (one day)
    One day they go know
    One day
    One day
    One day e go show

    Yeah
    Update gallant life no balance
    Condition make crayfish bend
    Like e want kpalash
    Owu dey harras
    Poverty dey charass
    Dem give yawa small room
    E turn into palace
    Na them I know say e don't kalas
    My story change
    Make put in more hours
    More grind more finess and prayers
    I need more blessing from the higher powers
    Every day now we get congratulatory messages
    Dem no see the trajectory
    Even venus wey dey close to the sun
    My guy e dey hot pass mercury
    In family and friends no dey feel you
    No believe you
    Akonuche dey see you
    And If life don′t dey drill you
    E go make you stronger
    I see you
    Uh my G
    The air is clearer
    I can see now
    I no go bother ′cause I'm free now (Free now)
    Lovnig me beyond the flaws
    Making my way right though it all
    Time really healed my pain

    One day
    (One day)
    One day they go know
    One day
    One day
    One day e go show
    One day
    One day
    One day
    One day
    One day
    One day
    One day
    One day

    (Condition)
    No condition permanent
    (Condition)
    No condition permanent
    (Condition)
    I′m looking at my brighter day
    (Condition)
    No condition permanent

    Writer(s): Chike, Amaeya, Olamide.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    One Day

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!