Fireboy DML – Lifestyle Lyrics

Fireboy DML – Lifestyle Lyrics
Lifestyle
Fireboy DML
    Lyrics copied!
    Lifestyle Album Art
    "Lifestyle." - Fireboy DML

    Album: APOLLO
    Track No: 07

    Wicked!

    Ever since I got my first hit song
    They′ve been jealous
    Silly ass, broke ass niggas
    But since I got famous
    I no dey mind, I couldn't care less
    ′Cause I no dey reason some kind things
    The kind things wey no concern me
    I just dey run my things (yeah, yeah)

    And I no dey fake am
    It's a lifestyle
    It's a lifestyle
    I no dey fake am
    It′s my lifestyle (yeah)
    Oh, it′s my lifestyle (yeah)

    Make I yarn you, I'm better than most of them
    Dem dey expect me make I fold for them
    I no dey pose for them
    I no dey online for two weeks, dem say I dey ghost on them
    Na their own problem
    On G, I thank those who discover me
    Olamide Baddo and ST
    Many girls wey dey come find me
    I no get time
    But in the meantime
    Come gimme something wey go ginger
    Give it to me while I lean back
    Nothing wey go fit to hinder my love for you
    Lisa, I go fly you go Ibiza
    You no even need visa (yeah, yeah)

    Na normal level
    It′s a lifestyle
    It's a lifestyle
    I no dey fake am
    It′s my lifestyle (yeah)
    Oh, it's my lifestyle
    It′s a lifestyle
    It's a lifestyle
    I no dey fake am
    It's my lifestyle (yeah)
    Oh, it′s my lifestyle (yeah)

    Wicked

    Writer(s): Fireboy DML.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Lifestyle

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!