Barry Jhay – LAMBO Lyrics

Barry Jhay – LAMBO Lyrics
LAMBO
Barry Jhay
    Lyrics copied!
    LAMBO Album Art
    "LAMBO." - Barry Jhay

    Album: Barrystar Vol. 1 (Deluxe)
    Track No: 04

    (Tune into the king of sounds and blues)
    ′Nother day
    Hmm, ha, uh-uh
    Oh-oh, oh-ohh, yeah-hh

    Áwọn ọmọ yẹn bi'nu (áwọn ọmọ yẹn-)
    ′Iṣè lòn párá párá (párá párá)
    Wọn f'òbò rá ilè, f'òbò rá Lambo (rá ilè, f′òbò rá Lambo)
    Áwọn ọmọ yẹn bi′nu
    Dem dey párá párá, oh-oh ah
    Yeah-yeah (yeah-yeah, yeah)

    Igbò no dey high me again, ọmọ, na money dey high me (yeah-yeah)
    Make nobody whine me, ọmọ iyá mi
    (Ọmọ, that thing na whining), whining

    Una go chincho-chin unto characteristics of party
    Ni party, ni party, kiláju?
    Una go chincho-chin unto characteristics of party
    Árá ràn bomb l'ọwọ ni, ábi ò rò pè ò gbọ mi

    Á má fi- (yè, tẹsiwọn l′árá), tẹsiwọn l'árá, k′ọmá bá já (ah)
    Ṣèbi you dey see? Ṣèbi you dey see?
    I see vision, dollar pon me, ha-ppy
    Everybody just dey happy, yeah (pá'wò)

    When you wan turn up, we dey turn up (dey turn up)
    Bundle bundle, plenty of money
    Kele dey, ṣáyò dey, boys dey (boys dey)
    Everybody dey party (yeah-yeah), we dey jolly, uh (DJ, sample my sound on replay)
    DJ, sample my sound on replay
    Anybody wey sún, carry hin kele
    Anybody wey sún, carry hin kele
    Kèlègbè, kèlègbè, kèlègbè, kèlègbè
    Kèlègbè, kèlè-, kèlègbè
    Ṣè wèrèy, ṣè wèrèy, ṣè wèrèy, ṣè wèrèy
    Ṣè wèrèy, ṣè-, ṣè wèrèy
    Ẹ má jò, ẹ má jò, ẹ má jò (ṣè wèrèy)
    Kasongo (′songo), kasongo (mm), kasongo ('songo)
    È má wò yeye (yeye)

    Igbò no dey high me again, ọmọ, na money dey high me (me-me, me, me, me)
    Make nobody whine me, ọmọ iyá mi
    Whining (whining), oh-oh-oh, oh-uh

    Una go chincho-chin, uh
    Fisi wọn lá-, fisi wọn l'árá, k′ọmá bá já
    Ṣèbi you dey see? Ṣèbi you dey see?
    I see vision, dollar pon me, yeah
    Ọmọ, everybody just dey happy, yeah
    Árá ràn bomb l′ọwọ ni, ábi ò rò pè ò gbọ mi

    (Sunshine)
    Wahala no come too much like this
    Ọmọ, no con dey whine me (yeah, yeah-yeah)
    Say your papa wan dey whine me (yeah-yeah, yeah)
    No dey whine me, yeah
    (Tune into the king of sounds and blues)

    Writer(s): Oluwakayode Junior Balogun.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    LAMBO

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!