"Bounce." - Falz
(AYK)
(Giddem)
Lèkèlèkè now (yeah), bounce body (mm-mm)
Eskelebe, gum body (gum body)
Move it to the right, dance for me (dance for me, ah-ha)
Gbè sunmọ mi now, jump on it (jump on it)
I say, lèkèlèkè now (yeah), bounce body (mm-mm)
Eskelebe, gum body (ah-oh)
Move it to the right, dance for me (ah-ha)
Gbè sunmọ mi now, jump on it
All the comma (ehn?) We dey squander (okay)
Mòn jáiyè, mò dẹ ṣè ni iwọnbá (ni iwọnbá)
Ò dẹ weigh, ò dẹ pè mi ni "lover"
A lolox, I dey kiss each other (mwah)
Wake up in the morning, I dress up
Step out in my get-up, I dey demand attention (attention)
Òyá, what are we here for?
How much be the fááji, wey we no go fit chest jọr? Flex jọr (flex jọr)
Hmm, A, álágbádá (′lágbádá, mm-mm)
B, gbá pátá (pátá)
Hmm, A, álágbádá ('lágbádá, mm-mm)
B, gbá pátá (pátá)
Lèkèlèkè now (yeah), bounce body (body)
Eskelebe, gum body (gum body)
Move it to the right, dance for me (ah-ha)
Gbè sunmọ mi now, jump on it (jump on it)
I say, lèkèlèkè now (yeah), bounce body (mm-mm)
Eskelebe, gum body
Move it to the right, dance for me (ah-ha)
Gbè sunmọ mi now, jump on it
Dem go dey denge denge, dem go dey pose
Let me see you wiggle your body and make it roll (make it roll)
How we be flipping the sound? They wanna know (they wanna know)
Pull out your seats, we ′bouta put on a show (on a show)
Hmn, you say na what? Ah wonder
Bow down for commander ('der)
Na thunder wey go fire you for nyash (flat)
Hold your ear, make you hear am, no be child's (no be child′s oh)
(Brrrt, they can be someone hunnid, number one)
(Brrrt, go-go, number one)
(Can′t fin doo, mi tar sound widely)
(Go, go-go, number one)
Hmm, A, álágbádá ('lágbádá, mm-mm)
B, gbá pátá (pátá)
Hmm, A, álágbádá (′lágbádá, mm-mm)
B, gbá pátá (pátá, ooh-ooh-ooh, mmm-mm)
Lèkèlèkè now, bounce body (hmm-mm)
Eskelebe, gum body (gum body)
Move it to the right, dance for me (dance for me, ah-ha)
Gbè sunmọ mi now, jump on it (ooh-ooh-ooh, ooh)
I say
Writer(s): Falz.
All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.
Subscribe now and never miss a new song lyric update.
Bounce