Kizz Daniel – Never Lyrics

Kizz Daniel – Never Lyrics
Never
Kizz Daniel
    Lyrics copied!
    Never Album Art
    "Never." - Kizz Daniel

    Album: Maverick
    Track No: 16

    People fear wetin dem no understand (krippa)
    Dem wan make I play my last card (Joker)
    Dem smell my aroma, japa
    Won "l′emi Olofin Jazz man" (won "l'emi Olofin Jazz man")
    I don get thick skin, e no penetrate oh
    Big or small, I go celebrate oh
    I′m still alive and I appreciate Baba God, day by day (I'm still alive and I appreciate Baba God, day by day), uh

    Don't call me "baba baba" (don′t call me)
    Ori ade l′emi, maza maza (ori oh)
    Travel the world bi Ajala-'Jala (ori)
    Scatter the formation pata pata (scatter the formation pata pata)
    I′m on my knees, Hosanna-'sanna (Hosanna oh)
    Make dem no see me fall for yakata-ta (never)
    Any kele wey do kayamata (kayama′ oh)
    Save my prick from eternal fire (kpus)

    (Never) never, (never will I ever fuck up), never will I fuck up
    (If I fuck up, na you fuck up), o ye ye-ye
    (And, if you fuck up, na you fuck up still, ah-ahh), kree, yio

    Everyday be like carnival (everyday be like carnival)
    Sometimes I be thinking like animal
    Most times I dey pray make tomorrow no born
    'Cause tomorrow carry belle for karma (′morrow carry belle for karma, mm)
    Straight to the Maitama (mm)
    Buy my ticket, go the terminal (mm-mm)
    Go to Ghana, go meet Abena (ni asap)
    Abena, roll up fi mi dagbana

    Don't call me "baba baba" (don't call me)
    Ori ade l′emi, maza maza (no go dey)
    Travel the world bi Ajala-′Jala (ori oh)
    Scatter the formation pata pata (scatter the formation pata pata)
    I'm on my knees, Hosanna-′sanna (Hosanna oh)
    Make dem no see me fall for yakata-ta (yakata oh)
    Any kele wey do kayamata (kayama' oh)
    Save my prick from eternal fire (kpus)

    (Never, never will I ever fuck up)
    (If I fuck up, na you fuck up)
    (And, if you fuck up, na you fuck up still, ah-ahh)
    (Never-ah-ahh, never will I ever fuck up)
    (If I fuck up, na you fuck up)
    (And, if you fuck up, na you fuck up still, ah-ahh)
    (Timi Jay on the track)

    Writer(s): Kizz Daniel.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Never

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!