Id Cabasa – Street Credbility (feat. Darkoo, Dunnie, Lade & Liya) [Reimagined]

Id Cabasa – Street Credbility (feat. Darkoo, Dunnie, Lade & Liya) [Reimagined]
Street Credbility (Reimagined)
Id Cabasa (feat. Darkoo, Dunnie, Lade & Liya)
    Lyrics copied!
    Street Credbility (Reimagined) Album Art
    "Street Credbility (Reimagined)." - Id Cabasa (feat. Darkoo, Dunnie, Lade & Liya)

    Album: Unfinished Business
    Track No: 07

    Aidi cabasa
    Hey
    Hey
    Baby oya ma to
    Ola di o
    You let me know, oh
    Ola di o
    Shey you fit to doubt Anini
    No be follow person charge if e dey igbo bi
    Fit to burst your brain in one minute
    The game na the game, make them know say no be incident
    Spiritually fit in a milli
    I be the blueprint wey everyone wan follow
    Even when they no believe
    I′m still fit in a milli, ah
    Shettikoko (Kongongo)
    Is different from Akukoko
    Emi lako oko
    Shey pepper no waka, na mi o be tingo
    What is the coco (The coco)
    Na the reason for the solo
    My street cred is in enjoyment, skill is in deployment
    I'm the most incredible
    Out of Naija, straight from Naija
    Street credibility
    We get am
    Check my fans, yeah
    Walahi, I get am
    No be lie, oh
    Yea rah
    I say no be lie, oh
    Yea rah
    No be lie, oh
    Eyin mo ja be lo
    Mi ni mo loberan
    See, many feeling my melody
    But they acting like they don′t know me (They don't know)
    See, mo si n plotey for body
    Mi o go sere anybody
    Tori mo wa versatile (Gonni)
    Mo ni novice, no fit recognize (Gon)
    See, I carry fire plenty
    Mo gbona feli feli
    Even for sweet, gbogbo fun sa lo fun mi, oh
    Untouchable, unstoppable
    I came from the hood, nobody knows
    In my life, always been misunderstood
    But thank God I no fall, oh
    So many wan chop my liver but them no fit
    So I thank God he delivered me from falling
    I'm the most incredible
    Out of Naija, straight from Naija
    Street credibility
    We get am
    Check my fans, yeah
    Walahi, I get am
    No be lie
    Yea rah
    I say no be lie
    Yea rah
    No be lie
    Eyin mo ja be lo
    No be lie
    Mi ni mo loberan
    Categorically, we′re the best mentally
    No kensei, we dey kill dance physically
    Don′t doubt us, we go win more Grammys
    Incredible, remarkable, unbeatable, collapsible, reliable
    Yeah
    Kulugudu a kin gboju arapangudo obi egbu
    Oh, na, na, na
    We're made on the street, why we no go blow?
    Originality won for us, why we no go show?
    Asa wa e de, won ko s′ohun to da to
    Na we na ones the streets belong
    Enemies, they must, they must blow
    Omo na turn by turn
    Eh, Baba God, make e reach your turn
    This industry omo plenty biter
    Anyhow e go be, just focus
    On your way to the top
    I'm the most incredible, oh
    Most incredible
    Most incredible, yeah
    Most incredible
    Most incredible
    Out of Naija, straight from Naija
    Most incredible
    Oh
    (To the faster)
    Most incredible
    Ooh

    Writer(s): Id Cabasa, Darkoo, Dunnie, Lade, Liya.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Street Credbility (Reimagined)

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!